Soji Uhn

(Soji uhn, soji uhn)
(Brother, sister, soji uhn)
(See the money coming, soji uhn)
(Soji uhn, soji uhn)
(Brother, sister, soji uhn)
(See the money coming, soji uhn)
(Run, Queisamonsta y'all)

Soji uhn, soji uhn
Brother, sister, soji uhn
See the money coming, soji uhn
Soji uhn, soji uhn
Brother, sister, soji uhn
See the money coming, soji uhn (cheese)

Pop Champagne for the days we felt the pain
For the days we had no shame
For the days we prayed for grace (Awo')
Many many men dem talk orisirisi
Dem laugh me but I kept on grinding
Now, the money coming like I'm dreaming

Bye bye to poverty oh (poverty oh)
Everyday we buying property oh (properties oh)
Back then na one black Tee oh (one black Tee oh)
Balling everyday turn normally oh (turn normally oh)

Ooh-ye, ayy-ayy-ayy
Soji uhn, soji uhn
Brother, sister, soji uhn
See the money coming, soji uhn (Awo')
Soji uhn, soji uhn
Brother, sister, soji uhn
See the money coming, soji uhn (go)

I know you want the Benz
Gats use your sense (oh)
Bill Gate mindset, no sitting on the fence
E be like chess, I passed the test
Like DJ Khaled, We The Best
If only you know wetin I sow before I reap
Eye wey see, must conquer overseas
Oshodi boy, ten toes on street, yea'-yeah

Bye bye to poverty oh (poverty oh)
Everyday we buying property oh (properties oh)
Back then na one black Tee oh (one black Tee oh)
Balling everyday turn normally oh (turn normally oh)

Ooh-ye, ayy-ayy-ayy
Soji uhn, soji uhn
Brother, sister, soji uhn
See the money coming, soji uhn (Awo', ye)
Soji uhn, soji uhn
Brother, sister, soji uhn
See the money coming, soji uhn (oje)
Soji uhn, soji uhn
Brother, sister, soji uhn
See the money coming, soji uhn (oje, Awo', ye)

(Soji uhn, soji uhn)
(Brother, sister, soji uhn)
(See the money coming, soji uhn)
(Soji uhn, soji uhn)
(Brother, sister, soji uhn)
(See the money coming, soji uhn)



Credits
Writer(s): Oladipupo Olawale Olugbemi, Olajide Oladapo Davids
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link