Wetin go sup
One time for the boys wey Dey grind for the bag
Grind till we shine
Never settle for the less
Ride till we die
You know we on with the gang
On with the bang
When we shine we all shine
Guard on guard
No dey sleep on guard
If you sleep on okada
They go run you fast
Rest in peace to my OG Pee
Life too short so I add some sleeves
Shoot my shorts then I drip with Steez
Money mindset with my OTP
No profit then the talk na brief
We Dey pop we Dey ball
Rack on rack
We Dey work with the talk
Grind so hard till we up with the block
Talk that shit cuz we got some balls
If you want chop life better work that work
Wetin go sup go sup
Money go drop we go pop
Olokpa no go see us
Anyways man go chop
Wetin go sup go sup
Money go drop we go pop
Olokpa no go see us
Anyways man go chop
I dey on my lane OG no pressure me
She Dey on her knees sucking for treasuries
Me I get team no be one man army
I Dey lane location Miami(of cus you know)
No Cho Cho Cho
No talk talk talk
Just work work work
Put force
Ofcus you know
We blow blow blow
No time for talk talk
No Cho Cho Cho
No talk talk talk
Just work work work
Put force
Ofcus you know
We blow blow blow
No time for talk talk
Money na talk of the matter aboki dey para dey para dey para
I dey hustle for maximum cheda no sleep on Okada okada okada
When you get honey, the bees go gather go gather go gather go gather
Saci the chef they be eating ofada ofada ofada ofada
When edon sup ego show for body
I just wanvibe no pepper body
Caro one tie
Party messiah
We dey outside
OT na money
When edon sup ego show for body
I just wan vibe no pepper body
Caro one tie
Party messiah
We dey outside
OT na money
Wetin go sup go sup
Money go drop we go pop
Olokpa no go see us
Anyways man go chop
100 days be like 1 day
Everyday be like Sunday
Steady on the move
Searching for the loots
We no Dey stop like a run way
Everywhere go burst go play
Everyday be like Sunday
Steady on the move
Searching for the loot
We no Dey stop like a run way
Grind till we shine
Never settle for the less
Ride till we die
You know we on with the gang
On with the bang
When we shine we all shine
Guard on guard
No dey sleep on guard
If you sleep on okada
They go run you fast
Rest in peace to my OG Pee
Life too short so I add some sleeves
Shoot my shorts then I drip with Steez
Money mindset with my OTP
No profit then the talk na brief
We Dey pop we Dey ball
Rack on rack
We Dey work with the talk
Grind so hard till we up with the block
Talk that shit cuz we got some balls
If you want chop life better work that work
Wetin go sup go sup
Money go drop we go pop
Olokpa no go see us
Anyways man go chop
Wetin go sup go sup
Money go drop we go pop
Olokpa no go see us
Anyways man go chop
I dey on my lane OG no pressure me
She Dey on her knees sucking for treasuries
Me I get team no be one man army
I Dey lane location Miami(of cus you know)
No Cho Cho Cho
No talk talk talk
Just work work work
Put force
Ofcus you know
We blow blow blow
No time for talk talk
No Cho Cho Cho
No talk talk talk
Just work work work
Put force
Ofcus you know
We blow blow blow
No time for talk talk
Money na talk of the matter aboki dey para dey para dey para
I dey hustle for maximum cheda no sleep on Okada okada okada
When you get honey, the bees go gather go gather go gather go gather
Saci the chef they be eating ofada ofada ofada ofada
When edon sup ego show for body
I just wanvibe no pepper body
Caro one tie
Party messiah
We dey outside
OT na money
When edon sup ego show for body
I just wan vibe no pepper body
Caro one tie
Party messiah
We dey outside
OT na money
Wetin go sup go sup
Money go drop we go pop
Olokpa no go see us
Anyways man go chop
100 days be like 1 day
Everyday be like Sunday
Steady on the move
Searching for the loots
We no Dey stop like a run way
Everywhere go burst go play
Everyday be like Sunday
Steady on the move
Searching for the loot
We no Dey stop like a run way
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.