Okonkwo

Look
Who no know no go know, if you no follow go
How you go know if go no go?
Ewun kitene nyi sokoto, dey your chokoto ewundo chi update omo ologo
Me and the boys push p, omo jejeli je
There's bread everywhere, uweje komije
See bread everywhere, uweje komije
Abile ketene kpemibie, kurombe
The benz is on the way, the crib is on the way
The bills is getting paid, In fact I no fit wait
All of una the craze, for trying to intervene
So bow your head and pray, cause blast you I may blaaa

Kilode, Kilode, Kilode, Kilode, Kilode kilo okonkwo
Kilode, Kilode, Kilode, Kilode, Kilode kilo okonkwo
Baba see bread, uweje komije
Uweje komije
Omo see bread, uweje komije
Uweje komije

If you wan know the meaning of una mind no go touch ground
Ask a broke boy with a fine girlfriend
I go put una for high jump
All of una wey say una no go get sense
Papi this, papi that
When I pull up they say who be this who be that
When I drop, them the copy this copy that
From the drip to the rap
I'm the cream of the crop, no cap
Oooo all of a sudden
I got people doubting the anointing
Wey the pray make I amount to nothing
But I'm peak I am top of the mountain
So what happen

Kilode, Kilode, Kilode, Kilode, Kilode kilo okonkwo
Kilode, Kilode, Kilode, Kilode, Kilode kilo okonkwo
Baba see bread, uweje komije
Uweje komije
Omo see bread, uweje komije
Uweje komije

Ahh who that
Papi that
Who be that
Copy that
To the rap
Of the crop



Credits
Writer(s): Lawal Suleiman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link