KUKU GOOGLE AM
Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj
If na shaking, Cardi B yansh shake pass
The most expensive thing is steady spending, time
Argument o, argument o, time
You no believe me, I no believe you
No need to argue, my guy kuku Google am
Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)
Kuku Google am, my guy kuku Google am (Argument o, argument o)
Kuku Google am, ah
Omo Big Wiz money plenty, tah!, na Davido pass
Na lie their money too short, na Burna money tall pass
No, na 2Baba he don tey na him money long pass, ah
Na Don Jazzy, na him money large pass, ah
Una funny gan, una funny pass Bovi
No na AY, no na I Go Die, no na Acapella, no na I Go Save
Efe Warri boy, dem dey try but na Alibaba get Basket mouth pass
You no believe me (Eehn), I no believe you

My guy kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)
Kuku Google am
The most expensive thing is steady spending, omo time
Like say he dey here before you know, no time
Start one hustle and that hustle no dey pay, feel free to flip both side ball and start to Busta Rhymes
No be crime to do different thing depending on where your mind dey
You fit go straight or you Hush and you go crooked way
But know say na thief dem catch be ole
And anyway you must to put in the work either way
You no believe me (Eehn), I no believe you (Hmm)

See I'm a big boy now, done lot of big things for sure
Life has thought me many lessons and its still teaching me more
Like Zino, ordinary things don't move me more, and it is wise that I'm not by force enter every open door
Plus e get as e be to diss Nkechi in front of Blessing
Some of these things dem no suppose dey tell person
Like life, everybody know say football hard o, so if Ronaldo no score make una Messi Ronaldo

My guy kuku Google am, ah, kuku Google am (Argument o, argument o)
Kuku Google am
(Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj)
(If na shaking, Cardi B yansh shake pass)
Argument o, argument o (Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj)

Duktor

Credits
Writer(s): Innocent Idibia
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.