Oluwa's Plan

Is okeyyy
STARTHINGONLY
(Laughing)
CTB

Range Rover, ehmmm
Me want drive in a Range Rover
Is okeyyy
(Daihardbeats)

If you don't want to succeed
Make you dey your lane oh
(Dey your lane make i dey my lane)
(Zakaka)
If you don't want to succeed
Abeg make you dey your lane oh
(Dey ya lane i go dey my lane)
Sey dis life na jeje oh
(Je je Jeje Laye oh)
Me i dey take-kam
Jeje oh eh-ya (Jeje laye oh)
Woi-woi-woi-oi oh eh eh eh eh
Woi-woi-woi-oi oh eh-ya
(Jeje laye oh)

Oluwa Oluwa
To the top is
Oluwas Plan (Ah-Ji)
Oluwa (Ah-Ji)
Oluwa (Ah-Ji)
Wake up and start with a plan

Range Rover
Me want drive in a Range Rover
(Me want drive in range rover)
Land Rover
Me just wanting all the Rovers
(Me just wanting all the Rovers)
Range Rover
Me want drive in a Range Rover
(Me want drive in range rover)
Land Rover
Me just wanting all the Rovers
(Me want drive in range rover)

Everywhere i go
They tell me no way oh
(Je je Jeje Laye oh)
So me i moved to Norway oh
(Jeje Laye oh)
Sey if you don't want to succeed
Make you dey your lane oh
(Dey your lane i go dey my lane)
(Zakaka)
Sey if you don't want to succeed
Abeg make you dey your lane oh
(Dey your lane make i dey my lane)
Sey dis life na jeje oh
(Je je Jeje Laye oh)
Me i dey take-kam jeje oh
Hey hey hey
(Jeje laye oh)
You be Wetin you think oh
So make you think-kam well oh
Me I want to be a billionaire
(Davido 30billion)
So i think like a billionaire

Oluwa Oluwa
To The top is Oluwas Plan
(Ah-Ji)
Oluwa (Ah-Ji) Oluwa (Ah-Ji)
Wake up and start with a plan

Range Rover
Me want drive in a Range Rover
(Me want drive in range rover)
Land Rover
Me just wanting all the Rovers
(Me just wanting all the Rovers)
Range Rover
Me want drive in a Range Rover
(Me want drive in range rover)
Land Rover
Me just wanting all the Rovers
(Me want drive in range rover)

I know you haven't
Heard about me
(Naah)
Concrete that's where
They found me
Growing up wasn't
The same as grownup
T-shirt to suit and tie
Now you know about me
Ehmmm
Some want put sand for my garri
(Gbese-gbese-lese-gbese)
Wetin i do you my pardi
Daihard hold up hold up
Lemme tell man dem
My story

You no fit drive 40 for my lane
(40 for my lane)
100 for my lane
(100 for my lane)
Say dis guys they can only vibrate
(They can only vibrate)
Like my last phone call
(ey eh)
Music video (ahh)
Magazine girl (magazine girl)
How you want even stop
My shine when Oluwa dey there?
(Oluwa dey there)
Monica how are you na?
(How are you na!)
Now my guys getting mula
Dem girls wanna come
And do kamasutra
(Kamasutra)
I drive dat Toyota Corolla
(Toyota Corolla)
Where you be dey
When Cash no dey
We dey pick bottles
Go dey sell-am for Rema
Mobile phone kumba bread Motorola
Right now she want chop my suya
Want sey make i pay for her suya

To The top is
Oluwas Plan (Ah-Ji)
Oluwa (Ah-Ji)
Oluwa (Ah-Ji)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link