Amen
(En!)
Hmmm
(En, En, En, Enta!)
Sehbehredondon
(Don don don)
(Amen Amen)
Man wey sleep na poverty go wake am
Talk is cheap, do anything to face am
Calculating ounto moriwuni paper
All i know is that i do some kind things
Fuck all love i just wanna get peace of mind
Hmmm
Baba loni kinma shey lor
Make you no go tire cus na one day we go go up
Steady bombing tepa moshe mio le gbebon
Make you no go chop debt wey you no fit pay up
Wonbi mi wipe talo bami shey gan
I tell dem sey na God, na him make me still dey stay front
Nobody go help me carry am, won ma salo
Everything i pray for my niggas na the way up
(Count your blessings lowkey, brother maso feni body)
(Kini gbogbo kira kita tashey if no be money)
(If dem no dey see you omo koma s'evidence)
(Agbudo ri soju enu ko lara private jet)
(Count your blessings lowkey, brother maso feni body)
(Kini gbogbo kira kita tashey if no be money)
(If dem no dey see you omo koma s'evidence)
(Agbudo ri soju enu ko lara private jet)
Tinba shey ngbabi tinba ngbabe kinma wo jombo
(Amen)
Kinma lo fori la lonto
(Amen)
Kinmalo pade ounto jemi
(Amen)
Amen
Amen Amen
Kin ma pariwo lasan bi agolo
(Amen)
Kin ma loma soro kanma sopoto
(Amen)
Make i getti blessings make i count milli
(Amen)
Count milli
Amen Amen
Adiye dey sweat but man never know
Hope never die ghetto boys still dey grow
Kama gbenusenu baby kama shilalo
(Gbo)
Tinba fale meta lodunkan ko baddi
Run for the talk guide for sofo
If you no get money for bail guide for popo
Mioni sopo to sheybo like olosho
You go see yourself as you stand for photo
Steady on my kneels moshadura seledami
Worry anybody i no fear enikeni
When my niggas ask me, How e go dey be?
E go be as e go be
Oluwa lolusho aguntan
But my eyes on the bag
My spirit and my soul
I no dey stop to calcu fast
Dandan ni kin lowo
Make i no be big for nothing
If dem no support me
I go still comport myself

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.