Industry War
Oh-oh-oh-oh
Ya-ya-ya-ya
I CONSOL you
Call me Yahdreamboy
Nm-nm-nm-nm
Tayo
Nm, demma try to compare me to Joeboy
Dem tell me say oxlade better pass me
They say l no go fit to do like fireboy
Say rema i no go fit to ever near am
Dem really try to divide us
So many talent behind us
Omo
Dem really try to divide us
So many talent behind us
We gast stop this industry war
It's all love, all of us we be one
If I ask you wetin be your reward
You can't even say any word
We gast stop this industry war
It's all love, all of us be one
If I ask you wetin be your reward
You can't even say any word
Nm Ohwa-ahan -ahn
Nm Jehova mi-mi
Na em dey cover me
So many things for the industry
Nm Jehova ah ahan-ahn-ahn
Nm E cover me-me
Nm E dey funny me
So many things for the industry
I no get money to take finish school (aje)
And that is why i dey do things i do (ou-aje)
And i no go lie i want to blow like e balloon (mhm)
So people demma really take me for a fool
Ye, make you no carry English spoil my pidgin
Me i no come here to speak English
Nm, Real ph boy why i shoot and delete
Been ah bad boy from my region
Let them chatter all day say dem sing pass
Independently i been busting their speakers
For this music scene no you can't fill my slippers
Fu*ck all these bad belle peeps, and gatekeepers
Real life ting no pretense
(No pretense)
When we all win is the real flex
(Real flex)
Pure white T's in the deep ends
And we pull up so clean time reverends
Nhm
Them no still dey believe
Boy Consol sabi sing
I'm just here to push afrobeats
Boy
Nm Ohwa-ahan -ahn
Nm Jehova mi-mi
(Oh e dey cover)
Na em dey cover me
So many things for the industry
Nm Jehova ah ahan-ahn-ahn
Nm E cover me-me(cover cover)
Nm E dey funny me
So many things for the industry
Nm, demma try to compare me to Joeboy
Dem tell me say oxlade better pass me
They say l no go fit to do like fireboy
Say rema i no go fit to ever near am
Dem really try to divide us
So many talent behind us
If I ask you wetin be your reward
You can't even say any word
Oh oh
Ah-ahn
Ah-ahn
Ah-uh-woah ahn
Ah-ah-ah-ah-ou-waoh o o
Ya-ya-ya-ya
I CONSOL you
Call me Yahdreamboy
Nm-nm-nm-nm
Tayo
Nm, demma try to compare me to Joeboy
Dem tell me say oxlade better pass me
They say l no go fit to do like fireboy
Say rema i no go fit to ever near am
Dem really try to divide us
So many talent behind us
Omo
Dem really try to divide us
So many talent behind us
We gast stop this industry war
It's all love, all of us we be one
If I ask you wetin be your reward
You can't even say any word
We gast stop this industry war
It's all love, all of us be one
If I ask you wetin be your reward
You can't even say any word
Nm Ohwa-ahan -ahn
Nm Jehova mi-mi
Na em dey cover me
So many things for the industry
Nm Jehova ah ahan-ahn-ahn
Nm E cover me-me
Nm E dey funny me
So many things for the industry
I no get money to take finish school (aje)
And that is why i dey do things i do (ou-aje)
And i no go lie i want to blow like e balloon (mhm)
So people demma really take me for a fool
Ye, make you no carry English spoil my pidgin
Me i no come here to speak English
Nm, Real ph boy why i shoot and delete
Been ah bad boy from my region
Let them chatter all day say dem sing pass
Independently i been busting their speakers
For this music scene no you can't fill my slippers
Fu*ck all these bad belle peeps, and gatekeepers
Real life ting no pretense
(No pretense)
When we all win is the real flex
(Real flex)
Pure white T's in the deep ends
And we pull up so clean time reverends
Nhm
Them no still dey believe
Boy Consol sabi sing
I'm just here to push afrobeats
Boy
Nm Ohwa-ahan -ahn
Nm Jehova mi-mi
(Oh e dey cover)
Na em dey cover me
So many things for the industry
Nm Jehova ah ahan-ahn-ahn
Nm E cover me-me(cover cover)
Nm E dey funny me
So many things for the industry
Nm, demma try to compare me to Joeboy
Dem tell me say oxlade better pass me
They say l no go fit to do like fireboy
Say rema i no go fit to ever near am
Dem really try to divide us
So many talent behind us
If I ask you wetin be your reward
You can't even say any word
Oh oh
Ah-ahn
Ah-ahn
Ah-uh-woah ahn
Ah-ah-ah-ah-ou-waoh o o
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.