Wayo - Remastered

Na jeje I dey
Them won comot food from my plate
Them gather them deh
Them want to spoil my name
Hmm
Them talk this and talk that oh
Allegations way no proper
Fake witnesses them dey stand by you oh
Oh my God see wahala

Na so them carry me play
Them show me shege
Them do me wayo
Them say I don dey craze

Na so them carry me play
Them show me shege
Them do me wayo
Them say I don dey craze
Hmm ah
Oh my gee ah
My mouth no fit talk wetin my eyes see uhh
Call my dealer
Tell am make he come give me sativa

Na so them carry me play
Them show me shege
Them do me wayo
Them say I don dey craze

Na so them carry me play
Them show me shege
Them do me wayo
Them say I don dey craze
Call my dealer
Tell am make he come give me sativa ah

Ah you cut me deep in my sleep
If I show you how I dey bleed
I thought love is e real
Na reality e no be film
Bollywood no fit compete
Even if jackichan dey the film
Actor no dey die for film
And if he die Omo that one na skit e

Na jeje I dey
Them won comot food from my plate
Them gather them deh
Them want to spoil my name
Hmm
Them talk this and talk that oh
Allegations wey no proper
Fake witnesses them dey stand by you oh
Oh my God see wahala

Na so them carry me play
Them show me shege
Them do me wayo
Them say I don dey craze

Na so them carry me play
Them show me shege
Them do me wayo
Them say I don dey craze



Credits
Writer(s): Millson Michael
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link