The First Song About Her
Girl I don run the race o
Today for your case o
Baby no go leave me (waka)
I go crase on top your (matter)
I Was down for a date o
You wan whine pon the waist o
Girl I no Dey see no (other)
girl I go fly like (helicopter)
Girl if you down for the race too
Girl I still go dey wait you
Girl I no go leave you (japa)
I go crase on to your (matter(
Heaven know say girl I rate you
Girl I still wanna play too
Girl I no go leave you (japa)
I go crase on top your (matter)
Girl if you want then we make moves
make dem non underrate you
cus dem no Dey relate too
make dem steady dey hate too
no forget say we come from the streets
we be ducking police
make dem no complicate you
girl you see how that waist move
girl I want to Dey stay true
cus you repping my logo, with you i Dey go pro
to me that's the motto
ain't no rush girl with me take it slow mo
if you want take the lead I go follow
I go love you from now until tomorrow
girl ain't no sorrow
with you I'm in go mode
out in Lagos we dodging from go slow
girl I told you you make me loco
say you make me loco o
girl if you want take the risk too
no be lie girl I miss you
girl I no go give you drama
my pikin she go call you mama
I was down from the get go
girl I no fit to let go
see I want you to be my shuma
see my baby, my benihana
Today for your case o
Baby no go leave me (waka)
I go crase on top your (matter)
I Was down for a date o
You wan whine pon the waist o
Girl I no Dey see no (other)
girl I go fly like (helicopter)
Girl if you down for the race too
Girl I still go dey wait you
Girl I no go leave you (japa)
I go crase on to your (matter(
Heaven know say girl I rate you
Girl I still wanna play too
Girl I no go leave you (japa)
I go crase on top your (matter)
Girl if you want then we make moves
make dem non underrate you
cus dem no Dey relate too
make dem steady dey hate too
no forget say we come from the streets
we be ducking police
make dem no complicate you
girl you see how that waist move
girl I want to Dey stay true
cus you repping my logo, with you i Dey go pro
to me that's the motto
ain't no rush girl with me take it slow mo
if you want take the lead I go follow
I go love you from now until tomorrow
girl ain't no sorrow
with you I'm in go mode
out in Lagos we dodging from go slow
girl I told you you make me loco
say you make me loco o
girl if you want take the risk too
no be lie girl I miss you
girl I no go give you drama
my pikin she go call you mama
I was down from the get go
girl I no fit to let go
see I want you to be my shuma
see my baby, my benihana
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.