Blocking

Abi my Lord dey mad ni?
Your honor standing on all legal protocols
And with all due respect
Your papa, papa, because

See the evidence na
You blind? you blind?
Oju yin fo ni?
You see the journey of life

Everybody no fit make am
As e be journey of life
Nobody wey no won make am
All of una fit be guys

That one no make you their maker
Omo, you self dey journey of life
Your biggest dream na to make am
I ain't give a damn for their cheap chat

Shey na their data, dey count?
Person wey dey buga for the movie if you check am very well
No be him, be the oga

Maybe na because I dey rise o
Egbon no be your D I dey rise
Gat me wondering why dem no Go fit leave me make I carry my Dada

Make them carry their akpa
All una plenty many talk
From day one till today
Stain my white but e no cut zero

From my account
Respect mazi to my real ones
Never to forget oga Jesus migwo

I be done carry their wahala for My head, gone are those days na My shoulder them dey rest
If e tire me now I go live am

For the next to the next I must
Head I no get time for the tears
O'sha mor
OG me no fear no dagger
Always on my grind for the paper

If you go dull, keep a distance
Don't call my phone, I'ma block your number
Where them been dey when I Jump bike
Warri straight down Ojodu beggar

Sell my hard drive make I fit Chaw
Try call my phone, I'ma block Your papa
When you dey busy, dey flex
I be dey hustle, no rest

Now you dey live on finesse
Don't call my phone, I'ma block your number
Don't stay low or go broke

For shoko
Try call my phone, I'ma block Your papa
The money, the girls and the fame
Everything gallant for who get the pay

Kaki and leather, no fit be the l same
Accommodation dey for who go fit dey pay na the game
Personally, financially

I never balance e no mean say I No go dey fresh
Lyrically, musically I'm badder Than bad nigga show me some fucking respect

Na me dey carry my kala on a low low key
Forget the fact say my dies don show two six

Go Ajah ask around
I be real OG before IG
Even before Rema drop hit
Anywhere I go

Unto say I good
Themma vibe to my tune
Even on a mute
Make I let you know

We don't walk alone
We no dey sell trouble
We fit buy our own
I Davido

Only rolling with my BG
I be my Don
Ain't nobody try jazz me
So when you run your mouth

Like Ekpma tap
Save it to your mindset
We no fit aline
People feeling entitled

To the same thing
They refuse to give a title
What a mindset generated
To be honest I dey vex

Cause I no like nonsense
OG me no fear no dagger
Always on my grind for the paper

If you go dull, keep a distance
Don't call my phone, I'ma block your number
Where them been dey when I

Jump bike
Warri straight down Ojodu beggar
Sell my hard drive make I fit chaw

Try call my phone, I'ma block your papa
When you dey busy, dey flex
I be dey hustle, no rest

Now you dey live on finesse
Don't call my phone, I'ma block your number
Don't stay low or go broke

For shoko
Try call my phone, I'ma block your papa



Credits
Writer(s): Innocent Ogorugba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link