IN THE CLUB(SHAYO)

Kpokpodikpokpokpo
Kpokpodikpokpokpo
Kpokpodikpokpokpo
Kpokpodikpokpokpo
Kpokpodikpokpokpo

Babygirl are you seriious
Body dangerous
Nicki minaj E BE HER
Merlin Zedicus E be us
Test and Put in my apparatus
E no too tey wey me quick bust
Ikebe conspicious
Face card Kon still kill us
Babygirl I'm humbly yours
Chill and Relax no de rush
Who de always ball e b us
Break USDT jus because
Lifestyle cost
LOCK IN STACK UP REUP
Know my purpose Know my worth
Two seconds everywhere bust
Wetin Dem no Know Dem tell Us
Na This Kain Thing make Theo fi Loss
For adugbo Bad bitches know me
Otochas Wey de find ee Amoji
Na your kele i go carry go oooooo

Anytime we step in the club
Henny 42 wey we pop(SHAYOOOO)
Everyday say we just de ball
Every party na hin we touch
Awun Gbomo WA Aman Gbomo LO
Awun Gbomo WA Aman Gbomo LO
Awun Gbomo WA Aman Gbomo LO
Awun Gbomo WA Aman Gbomo LO

Gbogbo Owo wan ni mo kpa ni odun kan
Any time you see me IDAN
Wan miomikere but me i no Foor
Anu oluwa lemi fin lo
Eyes red say my head e burn
Oloun me no give a fuck
I told them Mo sofun wan
Tell my dealer carry cali come
I no carry come but i must carry goo oooooo

Anytime we step in the club
Henny 42 wey we pop (SHAYOOOOO)
Everyday say we just de ball
Every party na hin we touch
Awun Gbomo WA Aman Gbomo LO
Awun Gbomo WA Aman Gbomo LO
Awun Gbomo WA Aman Gbomo LO
Awun Gbomo WA Aman Gbomo LO

Amaka con de con de do me ojoro
Love e sweet like e ofensala oo
Cause of money you wan go solo
Baby whyne am baby joro
Ebelebemo Ebelebemmmo
Jessica sef been tell me NO NO
Life no fair bleach my own to yellow
Sipping purple like Donatelloo
Won de ma Gbo mi lo ri RADIOOO
All the girls dem ah REDI OOO
Shoot my shot like i'm KD ooooooo
IDAMU Industry ti ready oooo
Omo tenkulelori for my bed eeooo
Smoking Backy you already knowww
You already knowww



Credits
Writer(s): Kelvin Okiri
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link