Calm Down

Omashee Pepper once again
What you say
It's your boyfriend
Flag Pee the beat cook

Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Abeg o, I say no be so
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Abeg o, I say no be so

Time no day, no go dull me o
Wan ti debit mi, no go tell me no
Take your bad vibes, comot my zone
I go do pass you once it reach my turn
Hit the big bag, I call my bro
Gbomo ti mo like as I flex my soul
Popping Ace cos the money long
Issa sure plug just link me up

Make I dey chop life in my fucking zone
Tour the world like say I be coach
Do the things that I fucking love
I'm a black bad boy shey you know
Make I dey chop life in my fucking zone
Tour the world like say I be coach
Do the things that I fucking love
I'm a black bad boy shey you know

Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Abeg o, I say no be so
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Abeg o, I say no be so

Oya free me no go stress my soul
Comport yourself My Niggas choke
Abule egba, Ikorodu, Shitta o
Fun mi lowo mi Make I dey my own
Love your neighbour mumsy tell me so
But if e fuck up I go let am know
Calm down relax your soul
Na fake smile Issa Molly o

Make I dey chop life in my fucking zone
Tour the world like say I be coach
Do the things that I fucking love
I'm a black bad boy shey you know
Make I dey chop life in my fucking zone
Tour the world like say I be coach
Do the things that I fucking love
I'm a black bad boy shey you know

Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Abeg o, I say no be so
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Abeg o, I say no be so
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Abeg o, I say no be so
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Calm down, Abeg o
Abeg o, I say no be so

Omashee
Pepper once again once again



Credits
Writer(s): Collins Ehiosun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link