Party Hard

Ooh-yeah, ooh-yeah, ah-ah-aye
Hold on, oh, wait, oh
Supremekiels on this one, oh
Badder boy Ceejay (Supremekiels sound maker)

My shawty is a bad girl (bad girl)
She do me something wey I can't tell (tell)
Me, I just dey feeling this your dance step (dance step)
Man just dey spend just to debe (just to debe)
Aw (aw), girlie, you dey make man to no, no, no, oh-yeah
Aw (aw), other girls dey shook their head
But me, I tell them no, no, no, oh
Aw (aw), baby na legit, she no dey kiss and tell, oh-oh
Aw (aw), oh-yeah (oh-yeah), aw, ah

I wanna party hard, oh
I wanna party hard, oh, aye
I wanna party hard, oh, with my baby
I wanna party hard, oh
I wanna party hard, oh, aye
I wanna party hard, oh, with my baby

With my baby
With my baby
With my baby
With my baby

If you comot from my life (from my life)
I no go complete, oh (complete, oh)
I no go fit breathe, oh (breathe, oh)
How I go take live? Oh, eh (live, oh, eh)
But if you dey for my life (dey for my life)
I go fit to sleep, oh (sleep, oh)
I go feel complete, oh (complete, oh)
I no go retreat, oh, eh (retreat, oh, eh)
I go dey worry them, worry them with my baby
And I go show off, show off my lady

That's why I wanna party hard, oh
I wanna party hard, oh
I wanna party hard, oh, aye, with my baby
I wanna party hard, oh
I wanna party hard, oh
I wanna party hard, oh, aye, with my baby

With my baby
With my baby
With my baby
With my baby

Supremekiels Production



Credits
Writer(s): Christopher Junior Iwuagwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link