Intro (Only me)

If to say na only me
I go like to run am the way me I run am
I no go mind that person wey Dey look corner
Nobody to border
Feeling like a monster
Ah ah
Nobody go dey arrange me
Dey challenge me
Na who know me
Nobody go sabi me
Dey correct me
Why you dey correct me
Eh eh
If you want to know what I feel right now
Only me know what I feel right now
I go like to do anything right now
Nobody Dey wey dey talky right now
I no dey see nobody here
Nobody here nobody here
Because I know only me dey
Only me dey here
If I like I do as I like
Nobody to slander my vibe
Onto say only me dey
If to say na only me
I go like to run am the way me I run am
I no go mind that person wey Dey look corner
Nobody to border
Feeling like a monster
Ah ah



Credits
Writer(s): Manny Gee
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link