Buya Buya

Son of the King (Na we dey here o)

Shigrigbagba shigrigbagba

I don show oo (Chai)
Bad belle people make una gbalaga (Comot body)
Cos me and my friends oo
We don land oo
Flying from Yankee
Landing for Naija
Omo e no easy eee
Baba God noni eee

My Canadian girls hmmm
Dem don ready
Cos enough paper dey to flex oo
Omo no be joke ooo
Check now

We dey jolly jolly
We dey happy happy eee
We dey shoki shoki (Chai)
We dey dabi dabi eee

I wanna buya buya (One Time)
Wat I desire sire eee
I wanna buya buya
All the estate oo

I wanna buya buya
Wat I desire sire eee
I wanna buya buya aaa
Tiktok Peller Lumber eee

Tuonu m onye mme mme (Onye mme mme)
Abum onye mme mme (Onye mme mme)
Tuonu m onye mme mme (Onye mme mme)
Abum onye mme mme (Onye mme mme)

Tukene nu m onye mme mme (Onye mme mme)
Abum onye mme mme (Onye mme mme)
Tuonu m onye mme mme (Onye mme mme)
Abum onye mme mme (Onye mme mme)

Eeee nana
Hmmm nana
Eee eeee eeh

Checking the hood way me I dey come from
I never believe say me I go make am
Me I go make am cos
When we dey hustle
No food to chop oo
Baba don bless now
Check me now
Eeh eeeh eeeeh

We dey jolly jolly
We dey happy happy eee
We dey shoki shoki
We dey dabi dabi eee

I wanna buya buya
Wat I desire sire eee
I wanna buya buya
All the estate oo

I wanna buya buya (All of them)
Wat I desire sire eee
I wanna buya buya aaa
Tiktok Peller Lumber eee

Tuonu m onye mme mme (Onye mme mme)
Abum onye mme mme (Onye mme mme)
Tuonu m onye mme mme (Onye mme mme)
Abum onye mme mme (Onye mme mme)

Tukene nu m onye mme mme (Onye mme mme)
Abum onye mme mme (Onye mme mme)
Tuonu m onye mme mme (Onye mme mme)
Abum onye mme mme (Onye mme mme)

Eeee eeee (Onye Egwu)
Na naa na Eeeh!

From Lagos to Malay
Carry money enter Enugu (042)
I go dey spend my money eee
Enough doo no be play play

Cos the money way I get oo
I wan buy 30BG (One time)
Aaa
Money way I get ooo
I wan buy Star boy FC (I go add am join)

I wanna buya buya
All the estate oo
I wanna buya buya aaa
Tiktok Peller Lumber eee

Haha Shaking bottom no bottom
Shaking Bottom no bottom
Ho Xmas Juice



Credits
Writer(s): Zee-mekz Okochi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link