Ghetto Praise (feat. Arkkylee & Prym)

See I day my day I no complain
Bad man stay far away
Out of my way

You cross my lane
I code I no complain
Go devil from my way
Burning my vain

One for the day we hustle hide our shame
So I don't feel no pain
Jah me I pray

But for today we hustle fast and pray
Make blessing come my way

Lee
Wa gba yii

Ooh ee

See
Eba mii kigbe
Bata a dun Koo ko ka
Mo tin hustle lati aiye makossa
Won nii
Aiye fe mo ibi tii mo gbe gba
Won fe mo idi abajo
Oluwa take over

Nigba tii mon je rice tio seran
Talo rii mi
Ti mo wo also kann leemeefa
Talo kii mi
Hustle yin real gan
Maje kan mu mii
Base on belief
Mo mo pe oluwa lon sho mii

So many times we day fast and pray
We day feel hyray
Everyday na praise
You no fit to run my race

So many times we day fast and pray
We day feel hyray
Omo no delay
Everyday na praise
No day contemplate
You no fit to run my race

I rep my name
My game
All love me no day hate
I know what's on my way say when I snooze I m gonna be late

Sleep for my face
No way
My mana don day wait
Gba Owo mi ko ma pe
Kin ma gbe jalor salo ile

See
I live through the pain
Now I am getting the gain
Nigba tii sapa mu mii
Oloun mo fe go insane
I face all the shame
In exchange for the fame
Alubarika loju yes!
I m still in the game

Tenibeglou
Igi Aruwe
Shoe gbengbe
Bata babasuwe
E fii owo wa mii ri
Mama mi nbe labule

They call me Arkyylee
Emi looba Lorile

Tenibeglou
Igi Aruwe
Shoe gbengbe
Bata babasuwe
E fii owo wa mii ri
Mama mi nbe labule

They call me Arkyylee
Arkyylee!
Arkyylee!

Remember the days when we started with nothing day hustle without food
Those times why I no fit commot no fit ball anyday til I borrow my guy shoe
Going forward oshey baba thank you
On my lane here there is nothing I can't do
You fit hate lowkey on God I no kfor
Cause na God go deliver the parcel

So therefore we go kpor kpor kpor
Swallow my pride with two brokoto
Moji day no Kosoko
No pain no gain
Mo tii soro tan

Left all the pain in the past
Only live once so I have to
Friends over foe but these friends no regard you
Class you
Work it to the top
Only focus on who gat you yeah

Me I no want bother man
Man know man but still bother man
Started from the trenches the bother line

Ilupeu wa ma lo sooda wa ooo

I been on the grind
I ve been so damn better
Searching for love
No you better come get her

Chasing the bag still I shine pass Nepa
Everyday is a journey
The real goal getter' You get that?

So many times we day fast and pray
We day feel hyray
Everyday na praise
You no need to run my race

So many times we day fast and pray
We day feel hyray
Omo no delay
Everyday na praise
No day contemplate
You no fit to run my race



Credits
Writer(s): Musbau Adeleke, Olayinka Agaba, Philip Osuma
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link