One Punch Man

(Ahh, ki lode?)
I'm too OP
I'm too OC
Molowo noni
As in I've doubled the fee

Don't forget: you pay for the Z
Double A, M, W, E
Don't forget: I'm your big OG
OG like the babe Tomi

Come correct if you talking to me
Come direct when you talking to me
Mo le koju anybody
Can't mess with me

This life e get as e be
I no get why they envy me
Main character energy
X to skip all these NPC

This life e get as e be
I had to invest in me
Yahweh gave me the recipe
Tell my enemies rest in pee

We the ones up next my G
Awa le pari anybody
Molowo noni
As in I'm balling for 3

Dem dey feel the gbedu oversea
From Lekki to Udomi
Shey you know I be VIP
I don enter the party for free

She's falling in love with the steeze
She said "Bobo you too sabi"
New drip like tsunami
New whip, it don't need a key

I'm too OP
I'm too OC
Molowo noni
As in I've doubled the fee

Don't forget: you pay for the Z
Double A, M, W, E
Don't forget: I'm your big OG
OG like the babe Tomi



Credits
Writer(s): Ihide Ehikhamenor, Daniel Akinribade, Ehiremen Ehikhamenor, Efeomon Ehikhamenor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link