MY YEAR
Come through From the trenches
So you know say my lifestyle expensive
Burning some trees Casamigos
Let them fit knuh say the boy is on a big boy Team
Make nobody bother me Me just wan chop life La vida loca
Travel round the world with my day one
Let them fit knuh say the boys is on a boy things
Kosegbe we dey ball like sey tomorrow e no dey everyday mon fa tobacco
Steadily staying high on my claro
Why dem wan spoil all my paro
But I'm growing higher Kilimanjaro
This year na my year
This year na my year na my year
Aye yi gan kon se agidi
See my life style no be for titi
We dey hustle till the sun drop
When the money come dem go feel am feel am
Every day we dey para gan Every day we dey para gan
Ojumi mi tin Kala gan Ojumi mi tin Kala gan
Ojumi ti rin ko oh ojumi ojumi tin rin ko oh
Oloun olohun ke wo mi o oloun oloun ke wo mi o
Since 2015 ti mo tin korin oh,ti mo tin korin oh
Ti ola ba de wan gbo mi o ti ola ba de wan gbo mi o wan ma gbo mi o
That why I stay hustling nobody fit stop me
24/seven I stay struggling I dey hustle gan
One day we go pull of shows for this street wey
Dey nobody go run my race omo them no fit to Run race run my race
Kosegbe we dey ball like sey tomorrow e no dey
Everyday mon fa tobacco
Steadily staying high on my claro
Why dem wan spoil all my paro
But I'm growing higher Kilimanjaro
This year na my year This year Na my year na my year
Aye yi gan kon se agidi
See my life style no be for titi
We dey hustle till the sun drop
When the money come dem go feel am feel am
Everyday we dey para gan Everyday we dey para gan
Ojumi tin Kala gan Ojumi mi tin Kala gan
Dem go feel am dem go feel am
Dem feel am dem go para gan
Ti owo ba de dem go feel am
Dem go para gan dem go feel am
It's Dana underground style dus

Credits
Writer(s): Kennedy Otabor Otabor, Joseph Atteh, Abdulkareem Salihu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.