For Instance

Yeah, yeah
Ehn, ehn, eh, who dey? Wetin them talk?
Ehn? Ehn?
Hai, chai! Wetin them talk? (No be small thing o)
Chineke me, no be small thing o (you say?)
Yeah, hala oyi eh
Ehn, wetin them talk? How you take know?
Hala oyi eh, hala oyi eh, eh!

See, for instance
Say I be the one wey dem give chance
Say I be the one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree to agree to create chance
But now I am not of importance
'Cause now I am looking from a distance
And that's why he give dem the chance to do us
And turn us to victim of circumstance

Dem just dey ignore our existence
Dey create excuse, dey use excuse to buy plans
Hai, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When dem in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance, Lord
Oh my God

Hala oyi eh
See what I'm feeling, means you feeling my flow
And then you know say it's so, so
Hala oyi eh
In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, hala oyi eh
Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala oyi eh
Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
Hala oyi eh

See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey
To dey hala oyi eh
Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey
To dey hala oyi eh
Stand look around you and I bet you, you go want to dey
To dey hala oyi eh
Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala, hala oyi eh

For instance
Say ẹ'mí ní Baálẹ̀ of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery for better to plenty
To dey make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away to a place
Wey e be say I go dey be like to break-dance
Where dem go respect my skills, for instance

Where dem go no go just dey, dey play pranks
On top the people wey work the way wey give them the key
To the door, to the substance
Wey dem just dey use with the freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans, e dey create annoyance for my hand, so

Hala oyi eh
See what I'm feeling, means you feeling my flow
And then you know say it's so, so
Hala oyi eh
In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala oyi eh
Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala oyi eh
Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
Hala oyi eh

See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey
To dey hala oyi eh
Even if I (hai) want to dey chill, I go still go (chai) dey want to dey (hai)
To dey hala oyi eh
Stand look around you (Chineke me) and I bet you, (hai, chai) you go want to dey
To dey hala oyi eh
Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh

Hala oyi eh, eh (hala oyi eh)
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hey, make we dey give chance (hala oyi eh)
Instead of gather money dey-dey go France
Ay, chai

Ay, oh, hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh (hala oyi eh, eh-eh)
Hala oyi eh, eh-eh-eh (hala oyi eh, eh-eh-eh)
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh (hala oyi eh, eh-eh)
Hala oyi eh, eh-eh (Chineke me), hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh



Credits
Writer(s): Innocent Idibia, Ojb Jezreel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link