King Of My Country (Renix Ft Kel)
Woah, Sound Sultan
Jay Sleek pon the beat, yaw
Hey, I dey come back home (pada wa le wa j'oba)
(Pada wa le wa j'oba)
For my people out there, I dey come back home
'Cause I've been out there too long
I'm a Naija boy in an English town
Breaking bounds, making pounds
Everybody know me, that's what I thought
Identification na green passport
Feels like ile, but not really
We no get jingojan for Orile
But if na tile, omo dem kunle
Plenty like ewure down for my village
King like me suppose get
Excess amount of freedom (before nko) ayy
Get anything I wan get
Because I'm a king of my kingdom
See, I'm a king where I come from (ayy)
How come I'm a common man in London?
I get e plenty land back home
But now I'm a tenant in England (oya go back na)
'Cause Naija na the place where we dey stay
Everything free like the light of day
Night and day, hustle for pay
Fight and play, na the same the same (oya na)
'Cause Nigeria na home, na home
Na home for a black man race
Say Nigeria na throne, omo na throne oh
Throne for the black king, oh
I prefer to live like a lion in the jungle
Than to stay like a dog in the city
I prefer to live like a lion in the jungle
Than to stay like a dog in the city
Oya, see my people tell me ewo (say)
See me see trouble for another man land
Everybody tell me ewo
My destiny lies in my motherland land (you no know before?)
My black queens and kings
Dey do anything for the money, the money
It just seems as if we all wanna leave in a hurry (dey go na)
See you be king where you come from
How come you dey wash plate for London?
You get e plenty land back home
But now you dey wash plate for London?
'Cause Naija na the place where we dey stay
Everything free like the light of day
Night and day, hustle for pay
Fight and play, na the same the same (and let's get down)
'Cause Nigeria na home, na home
Na home for a black man race
Say Nigeria na throne, omo na throne, oh
Throne for the black king, oh
I prefer to live like a lion in the jungle
Than to stay like a dog in the city
I prefer to live like a lion in the jungle
Than to stay like a dog in the city
I dey come back home (yeah)
I dey come back home (uh, yeah, uh, yeah)
Naija born, Naija breed
I gotta get me some of that Naija bread (yeah)
We got it lock down like a rasta's dread (uh)
Never believed what the colonia master said (uh-huh)
Believe in where you come from
Repping for your home front
All my Naija people where you dey?
Make una come front (ayy)
Put your hands up and say with me
If you wanna make it through this day with me (ayy)
I no go run go (ayy), I no go run go
Even with my visa for my P, I no go run go (no)
All my people just dey pack like Mungo (why?)
Give me my crown, all hail the queen of the jungle
I dey come back home
Now my people make una follow me dey sing like this
Because all my kings and my queens don go back
Make dem go sit down for dem throne
Pada wale wa j'oba
Pada wale wa j'oba o

(You never send pepper back home) oh-oh (oya)
Take, take (oh-oh)
Take, you no wan sing?
Jay Sleeky

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.