If I Die
Yeah
Hey yo, Frenzy (what!)
Please, turn my microphone on
Everytime, I be in the studio
Do this for me (Naija!)
If I die
If I die, make you no cry for me (for me)
E jen simi, ejo, kejen mi
If I die (if I die, if I die)
They're pretending like my friend (like my friend)
But they wanna see the end (see the end)
Ko le ye won, ko le ye won
Yo, I go many shows
I get many doughs
Get many hoes
Where them dey before?
Dem be dey think say, hear say, you no go reign
'Cause they know my hustle
And they know the pain
Now I'm chilling, when they come, they see a Moet
They be like, "Damn! Da Grin, omo tele, tio mo iwe?
If no be God, wey they dey try for me
If I die, my guy, make you no cry for me
If I die
If I die, make you no cry for me (for me)
E jen simi, ejo, kejen mi
If I die (if I die, if I die)
They're pretending like my friend (like my friend)
But, they wanna see the end (see the end)
Ko le ye won, ko le ye won
Yo, God na my creator
Fela na my mentor
Money no dey drive me, money na my conductor
I no be good boy, but I get loyalty
I no wan hear story when marketer, go pay me royalty
Anytime, when I roll out like Ludacris
People dey hala, dey wonder why like Jadakiss
My flow go take on for the ghetto like Ak-One
Think say I dey lie, ask Jake One and Raekwon
If I die
If I die, make you no cry for me (for me)
E jen simi, ejo, kejen mi
If I die (if I die, if I die)
They're pretending like my friend (like friend)
But, they wanna see the end (see the end)
Ko le ye won, ko le ye won
Ashewo dey everywhere
Even gay dey fear
Say ashewo go collect all the boys for this year
I know say I be sinner, God, I dey sin
Everyday, igbo, shayo, all night, na dry-gin
And I no start like this for church
I start with drum set
And, I wan open my ear when God go blow the trumpet
'Cause I know heaven dey, God, evil dey
If you want chop cake, na then you go know say oven dey

Credits
Writer(s): Oladapo Olaitan Olaonipekun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.