Agidigba

Ah ah Agidigba
Chai Tim Godfrey again oh, again oh (Agidigba eh, agidigba eh)
Mastercraft, we don come again oh, again o, let's go (Agidigba eh, agidigba eh)

This one na my heritage
This one na my culture
I go follow you
Follow follow you eh
Onye dika gi
Onye dika chukwu eh Omalicha
Hail am, praise am, Igwe

Sammie dey say wellu wellu
Kelvin say Kokoroko
Buchi dey say mma mma
Asu Ekiye yekilemo chai
How I wan take explain
How I wan yarn
Wetin I wan talk again
That na why I dey try to dey want to dey

Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh

Chineke anyi di eh (Agidigba eh)
Chineke anyi di eh (Agidigba eh)
Chineke anyi di eh (Agidigba eh)
Chineke anyi di eh (Agidigba eh)
Chineke anyi di eh (Agidigba eh)
Chineke anyi di eh (Agidigba eh)
Chineke anyi di eh (Agidigba eh)

Ngalaba meh, lekwa ikperem n'ala
Olisa bi n'eligwe
Ogodo ya na akpu n'ala
Iwo l'Oba to gaa Ikar'aka
Imaramma Aribiti, arabata, orimiri atata

Jehovah na you wey dey strike like a thunder
Na you wey dey cut asunder
Na you wey dey hot like fire my provider
E no dey tire eh If my body na so so mouth
E no go do to praise you
That na why I dey try to dey want to dey say

Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh

Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh
Chineke anyi di eh

I never see this kind of God before
He's bigger than the biggest
Stronger than the strongest
E dey bless me more
Baba God abegi
You too much eh (you too much eh)

Ngalaba meh
You too much eh eh
Ngalaba meh
You too much eh eh
Ngalaba meh
You too much eh eh
Ngalaba meh
You too much eh eh
Ngalaba meh

You too much eh eh
Ngalaba meh
You too much eh eh
Ngalaba meh
You too much eh eh
Ngalaba meh
You too much eh eh

Dat na why we dey sing we dey say
Nga, nga, ngalaba meh
Nga, nga, ngalaba meh
Nga, nga, ngalaba meh

Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh

Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh
Agidigba eh eh eh
Otua ka Chineke anyi di eh

Agidigba eh eh eh
(Agidigba eh)
(Agidigba eh)
(Agidigba eh)



Credits
Writer(s): Timothy Godfrey, Emmanuel Samuel Giveson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link