Mr. Grammaticalogylisationalism Is the Boss
Now listen to me now
My brothers and sisters
I beg you now listen to me now
Oh now listen to me now
My brothers and sisters
I beg you now listen to me now
They na be man (which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o (that man!)
Oh yes
Him talk oyinbo pass English man (him talk oyinbo pass English man!)
Him talk oyinbo pass America man (him talk oyinbo pass English man!)
Him talk oyinbo pass French man (him talk oyinbo pass English man!)
Me I say him talk oyinbo pass Germany man (him talk oyinbo pass English man!)
The better oyinbo you talk
The more bread you go get
School sets na grade for bread
B.A. na grade three bread
M.A. na grade two bread
Ph.D na grade one bread
The better oyinbo you talk
The more bread you go get
They na be man (which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o (that man!)
Oh yes
(Him talk oyinbo pass English man!)
Him talk oyinbo pass America man
(Him talk oyinbo pass English man!)
Hear it!
One more time
First thing for early morning
Na newspaper dem give us read
First thing for early morning
Na newspaper dem give us read
The oyinbo wey dey inside
Petty trader no fit to know
The oyinbo wey dey inside
Market woman no fit to read
The oyinbo wey dey inside
Na riddle for laborer man
Inside the paper
Lambastical dey
Inside the paper
Ipso facto, dey that one na Latin
Inside the paper
Jargonism dey
Inside the paper
Youth delinquency dey
Who be deliquent?
Na dem be deliquent
Who be delinquent?
The oyinbo talker delinquent
Who be delinquent?
It no be me o
They na be man (which man?)
Wey talk oyinbo well well to rule our land o (that man!)
Yes
(Him talk oyinbo pass English man!)
Him talk oyinbo pass America man (him talk oyinbo pass English man!)
(Him talk oyinbo pass English man!)
Him talk oyinbo pass Germany man (him talk oyinbo pass English man!)
Me I say him talk oyinbo pass French man (him talk oyinbo pass English man!)

Credits
Writer(s): Fela Anikulapo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.