Don't Worry About My Mouth O (African Message)

Don't worry about my nyash ooh
I dey use water to clean my nyash when I shit finish
Yes, I dey use water because anytime way I use
Toilet paper, my nyash still dey smell, ahhhhh
My fore Father's teach me for Africa the correct way

Hmmmmmmmm
Don't worry about my dressing oh
We dey wear different different dress for Africa before Bible show
Yes! We dey wear am
Africa before Bible show
I dey talk to you gaan
I know about history
History
No be the history wey we dey read for all this yeye school oh
Wey you dey read now
I dey talk of history wey we never see before
Wey we for read for our school now
Wey me I don read
Ahh we don wear this thing oh
Look guba, look shokosho
Una say na shirt and trouser na fashion chang am

Hmmmmm...
Don't worry about my mouth oh
I dey use chewing stick every morning
Because dirty mouth, cannot talk clean thing
Now, for all the things wey I don dey talk, check out
Go and read a book
The black man of the Nile
By ben y Jochannan
And many other books too, find out

Ahhhhhh-ahhhhh-ahh-ahh-hhahhhh...



Credits
Writer(s): Fela Anikulapo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link