Successful

Ay
Ehen
Ay
Oya, Runtown, wake up in a brand-new Bugatti (Bugatti, Bugatti)
Oya, Runtown, wake up in a brand-new Bugatti (Bugatti, Bugatti)

Oya, Runtown, wake up in a brand-new Bugatti (Bugatti)
Head to my toe, na Cavani (Cavani)
Started from the gutter, now dem know me (dem know me)
Dem know me, ay
Six figures and dem coming (coming)
All about the money, ba turenchi (turenchi)
Me back down, irọ ni
Wizzy pro on the beat and the boys

Shut down Naija to Hong Kong too
Can't you see the money piling too? (Piling)
I came in the game with one T-shirt, one shoe, no motor
Right now, we balling too (balling too)
Oya, as dey na mi aliverse
Inna the bed, I be animal too
Inna the back of the Benz, I dey give all the girls
And they call me the baba too

Runtown, 2Baba too
See, the ladies, they love me like eye pencil
My music dey make dem dey hm-hm too
Ay, I love you
(Swe-)
(Swe-)
(Swe-)

Successful (successful, successful)
Successful (successful, successful), ehen
Emi ọmọ Jesu (ọmọ Jesu)
I am thankful (I am thankful)
(Swe-)
Successful (successful, successful), ay
Successful (successful, successful), ehen
Emi ọmọ Jesu (ọmọ Jesu), ay
Baba, I am grateful

And go tell your favourite singer to retire
Runtown is on fire (fire)
On fire
Now we run the entire empire, ay
Freestyler (styler)
Money in the bank no dey backfire
I make your favourite singer expire
Ay, expire

Runtown
Y'all already know



Credits
Writer(s): Douglas Agu, Philip Moses, Haruna Nifu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link