We Made It
INCUBATION LETS GO
Aii, oh yeah yeah
VEEJAY
Aii, oh yeah yeah
HIGH M
Aii, oh yeah yeah
ITA GYNE ON THE BEAT! GYNE ON THE BEAT
You said we couldn't do it but look now homie man we finally made it yeah
Just sit down there (Sit down there)
And all the girls in the club just dey shake that tin ur momma gave you damn
Go down there (Go down there)
We be like Hip Hop Hurray...
Tell me what to say...
Girl your busy body dey make me Catch craze
I can't catch the phrase to describe your gaze
And your beauty takes me so far far away
They said we couldn't make it... but now we here
And we started from the bottom na our song dem dey hear now
Its all good. We went low to get better
The Factory Pack is here and we the Pace setters!
So what's good Mr Bad guy
You ain't Modo, why you chilling with the Red Eye
Even when they blind they recognize the Best rhymes and so I tell these new rappers 'Keep your head high'
See them going down we dey Elevate
So much love from above, them dey steady Hate
Make una dey wait, just dey Deliberate
Gyne on the beat! Wack rappers won ti Relegate

Oya na Thank God say man no be God, wo I wo I wo
(Wo e wo e wo aii)
See see back to the front, left to the right, all my people are feeling alright
Feel hyrey, (feel hyrey)
Thank God say man no be God oh, I for don dey dead
Omo see heat for this place oh but we no fit to stop to dey dance - oya na
Dem no even wait make I finish this champe before dem bust another one
After we rock for the house - eeh
You go come chop for my house - aah
I know say u old pass me, but you go call me daddy last last

Credits
Writer(s): Peter Darien Faust
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.