My Melody

Danas O Danas O
Danas O Danas O
Danas O Danas O

Illy
Na me be Danas oo

Eh, Wene oh eh
Danas, Duncan Mighty you you you you
Eri o iheme I see you
It's a Port Harcourt first son
Danas o oh no no oo

Make I tell you as I approach
No fear this is blowing
Time is money
A hundred gees for the Rolex
Balling, I'm balling
Everyday we balling
All the shots we calling
Watching haters falling
What the eh, mother eh
What the ef you telling me
Things like this happens once every century

Thomas o Thomas o
Comot for my Domot o
Danas o blow waist ooo
Shawty's got to love up o

Abeg I no wan hear shooting bird, im mama fly away
I no wan hear shooting bird, im mama fly away
I am feeling you baby ooo
You are killing me baby ooo
Tele mi baby ooo
Oma tele e baby ooo

Don't you know that
Time na money oooo, time na money
Time na money ooo, time na money
That's why
Everyday I'm hustling, everyday I'm grinding
Everyday I'm hustling, everyday I'm grinding

Ehh ohhh, I like the way that you're looking at me
Eh eh ohhh, I like the way that you're looking at me
Eh eh oh, Girl I like the way that you're looking at me
Eh eh ohhh, I like the way that you're looking at me

Because I dey on fire, this girl say she want my wire
Because I dey on fire, DJ just dey put am higher
Eh eh, Eze Pitakwa na Danas ooo
Eh eh, that girl say she want to show me her roko oo
Na just because I give her dollars, she go dengue ooo
And when I want to leave, she talk say Abeg ooo
I go die ooo
If you leave me baby oo, na who go love me oo?
She say Duncan Mighty na you wey I love, I no wan know

Abeg I no wan hear shooting bird, im mama fly away
I no wan hear shooting bird, im mama fly away
I am feeling you baby ooo
You are killing me baby ooo
Tele mi baby ooo
Oma tele e baby ooo

Don't you know that
Time na money oooo, time na money
Time na money ooo, time na money
That's why
Everyday I'm hustling, everyday I'm grinding
Everyday I'm hustling, everyday I'm grinding

Ehh ohhh, I like the way that you're looking at me
Eh eh ohhh, I like the way that you're looking at me
Eh eh oh, Girl I like the way that you're looking at me
Eh eh ohhh, I like the way that you're looking at me

Everyday oo, Everyday oo
Nothing do you, nothing do me (I'm singing)
Everyday oo, Everyday oo (you know say)
Nothing do you, nothing do me

ILLY, DANAS
Money for Illy, money for Danas
Money for women, they checking my killing
Checking my fresh, signing my cheques
Listing my kids, I'm cuffing my issh
So what the f you telling me?
Sitting on my throne and they hating me
Light in my hand some blowing sparks
Na we dey for the back of the Maybach
Ikwerre Gangup
The competition go hang up
We thugging, we balling
Finally Manna is falling
Finally the money burning
And Jesus calling
So pick up, Wake Up
Unless na fake call

Abeg I no wan hear shooting bird, im mama fly away
I no wan hear shooting bird, im mama fly away
I am feeling you baby ooo
You are killing me baby ooo
Tele mi baby ooo
Oma tele e baby ooo

Don't you know that
Time na money oooo, time na money
Time na money ooo, time na money
That's why
Everyday I'm hustling, everyday I'm grinding
Everyday I'm hustling, everyday I'm grinding

Ehh ohhh, Eh eh ohhh

Danas Ooo Danas Ooo
Danas Ooo Danas Ooo
Danas Ooo Danas Ooo



Credits
Writer(s): Thom Bell, June Deniece Williams
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link