Friends

Aii
WO WO oh (yeah)
Oh oh oh (yeah)
WO oh oh Aii
Believe you will receive
Yesterday for morning nah so people
come men gather house them say Hik dun run
Mama dun dey fear papa too dun dey
rake but I swear nah money I borrow 1k
The same people wey love the same people
hate but I try to ignore when the people rate
times are getting hard but my mind on the bar nah
that cash I use do beat now I spit on bars (raah)
Mind the life that you live mind the
guys you call that your friend (eh)
Cause nah them go bring you down for here,
nah them go pray for that your down fall here
Seven of my nigg*s all of them dey frown nah Hik dey make music nah
him still dey rap the money no dey but any how we
want chaw waka street people look you like you dun baff.?
But no mind dem sha dem get mouth to yarn
Even if you give them,
them go still dey frown Nah people wey hate naim need love pass
You know say money no dey you come still dey ask
Mind the life that you live mind the guys you
call that your friend (Mind your friends)
Cause nah them go bring you down for here,
nah them go pray for that your down fall here
Nah me you wan bring down you no fit touch am I stand gidigbam the
SBM brand baba gat my back so nah me dem wan call H to the IK your
girlfriend recall even people you know nah me dem dey love,
very soon money go dey we go involve all those people wey hate go
be our in-law marry their sisters put for house show them love (Raah)
Mind the life that you live mind the guys
you call that your friend (so what I say)
Cause nah them go bring you down for here,
nah them go pray for that your down fall here
Datatatiti fin eh (Alright)
So I want to know when you point friend (onai)
I'll believe in you. (Lord)
I wanna know, I wanna know



Credits
Writer(s): Gary Barlow
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link