Gboza
Ah ... Gboza eh r2bees, oh Davido
Baby make you show me wetin i dont know
Oh, gboza, ino be me ibi killbeat
Rampapa papa papa pa pam
Rampapa papa papa pa pam, gboza
Oya jo baby jo, o eh oh
R2bees davido iyo eh
Oya jo baby jo, o eh oh
Show me wetin i for know oh eh
All of my girls holla hey, to the party hey
Ibi you go carry everything oh tonight, all of my girls holla hey
Ibi here the party dey, party dey
Ibi you go carry everything ooh eh
Eh asa bone nkum asase eh
Kosu nay3 mame medawase eh
If you want to crush your bomper na your property
You no dey fear no calamity, and if anybody dey touch you na suicide oh
Even if i want to own your low key na suicide oh
Turn around make i hold your front and back o, your two side oh, two side oh
And i don't know the way girl make edey navigate eh
Loving the way that you kill everything eh
Oya jo baby jo, o eh oh, R2bees davido i oh eh
Oya jo baby jo, o eh oh
Show wetin i for know oh eh gboza
Medekukula, navi y3lo
Nade kuku y3, eyo eh, gboza
Megafavi oo, hulaya tefetefe
I swear your body oh, dey make all the girls dey vex
I say na who born the person wey think him go chance me
From this beautiful girl from kumasi
Girl nobody ooh must to touch your body oh
Baby i'm loving the way you be dancing, I want to dy show the people for back oh
Me huwo a mentume oh
Me huwo a m3 gyene oh
Oya jo baby jo, o eh oh
R2bees davido iyo eh
Oya jo baby jo, o oh eh oh
Show me wetin i for know oh eh
All of my girls holla hey to the party hey
Ibi you go carry everything oh tonight
All of my girls Holla hey
Ibi here the party dey, the party dey
Ibi you go carry everything oh eh
Ah r2bees davido everywhere we dey go dj please give it to them
This music go make the world go round in merry e go cus it is an anthem
Rampapa papa papa pa pam
Rampapa papa papa pa pam
Ohemaa wo p3 wo hu asem
Everyday money money money money money
How much girl you go spend, gboza!
Scatter the track, 2bees and ovo back to back
Drink some me when you see me for club
Money no be problem we get am for sack
Everything nice everything shut ahahah
Gbaaa k3k3 this a hell of a life
Kush and queens is a hell of a night
Gboza
Oya jo baby jo, o eh oh
R2bees davido i oh eh
Oya jo baby jo, o eh oh
Show me wetin i for know oh eh
All of my girls holla hey
To the party hey

Credits
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Abdul Mugeez Rashid, Sean Awuku Maxbornd
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.