Ego

Ah-ahh

Yeah

If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one you dey?
Wey you dey treat me so?
I don beg, I don do everything
But you tell me say you need time
And you no fit dey with me
Na so I bad?
Anyway I dey go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Yeah!

No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do
Anything for you, I go die for you
Everybody dey laugh me
'Cause dem know you be my life
I don say I go marry
'Cause in you I see my wife, baby oh!
I go take am for bus, I go take am for train
For this place I no fit stay

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

I know say you dey hear my voice
'Cause this song na im I write for you
I dey go find one place wey I go hide my head
'Cause I wan start my whole life anew

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so, so, so

Eh! (ewo, Ego, Ego, ewo)

Ego, Ego, Ego
(Ewo! If you help me see Ego)
(Make you tell am I don go)
Why you do me so?
Why you do me like this oh
Why you do me so? (Ewo!)
(I don go)

I dey beg, I dey beg
I don pack my load go (See Ego)
(Tell am I don go) oh, oh

If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in



Credits
Writer(s): Bernie Taupin, Elton John
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link