Tuwo Shinkafa

Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa(ehhh ehh)
Na wetin concern you if Fatima na my lover(ehhh ehh ehh)
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza

Bani kudi maza dani tuwo shinkafa(ehh ehh)
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh(ehhh ehh)
Talk say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa

Oya bend low(bend low, bend low)
She no gree ooh(She no gree ooh, She no gree ooh)
Oya yo idi ooh(Oya yo idi ooh, Oya yo idi ooh)
She no gree ooh(She no gree ooh, She no gree ooh)
Baby your body ooh
Your body is calling ooh(Calling ooh)
So l show her the money ooh(so i show her the money ooh)
Baby shake your body ooh ooh ooh

(Ha ha he eeeh)
Shawdy go low go low(Ha ha ha aaah)
I say go low go low(Ha ha he eeeh)
Baby go low go low(Ha ha ha aaah)
I say go low go low

Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa(ehhh ehh)
Na wetin concern you if Fatima na my lover(ehhh ehh ehh)
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Oya Bani kudi maza dani tuwo shinkafa(ehh ehh)
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh(ehhh ehh)
Talk say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa

Oya Jagaban
Spending money like a Jagaban
Plenty money inside agbada
So Sexy lady tell me what's the plan oo
What's the plan oo
Ok madam
Say l like how you carry your nyash madam
See l no mind if l wait u for line
See l just wan show you say l'm the man oo

(Ha ha he eeeh)
Shawdy go low go low(Ha ha ha aaah)
I say go low go low(Ha ha he eeeh)
Baby go low go low(Ha ha ha aaah)
I say go low go low

Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa(ehhh ehh)
Na wetin concern you if Fatima na my lover(ehhh ehh ehh)
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Oya Bani kudi maza dani tuwo shinkafa(ehh ehh)
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh(ehhh ehh)
Talk say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa

Sufo kuye
Kokuye
Sufo honey honey who dey linger here
Kokuye
Sufo kuye
Kokuye
Sufo honey honey who dey linger here
Kokuye
When I tell dem lishana
Kuki mabana
Tali imalabana
Kale kale imu wana
Shama ri samana
Proti, proti na bana
A pretty Diana
Mami, mami kukana(Ehenn)



Credits
Writer(s): Douglas Agu, Philip Moses, Barbapappa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link