Boss

Your favorite boy Tekno on the beat
Eh eh eh (Ice)
Ara ra ra (want to know) elele
Ice Prince Zamani

Poppin in ma name (you know I gat it)
Bottles in ma name (shey be I gat it)
Shopping in my name (you know I gat it) le lele
E no dey finish
Flexing in ma name (you know I gat it)
Shopping in ma name (baby I gat it)
Chopping in ma name (you know I gat it) lelele
E no dey finish

All the girls them like that
When I post on me page them write back
You know all the boys them hate that
And I still dey pretend am laid back you know
Follow me to Festac you know
Girl you know am taste that you know
Everything I do, I be legend
I be like jimmy jatt

Poppin in ma name (carry dey go)
Bottles in ma name (pop Moet)
Shopping in ma name (money trowey) lelelele
Flexin in ma name (where is Caro)
Choppin in ma name (roll the claro)
Choppin in ma name, ele le le le

Orobo get e money
But orobo no sabi to shake body
Lepa no get e money
But you no say na lepa dey scatter the place
If you wan play me corny
You no say e no go funny
If you dey look me for face
You go see say I dey look you for face
Shey you feel my p
And you dey see how the thing dey be
All ma guys dem gees
And we keep it 110 degrees
Balling is a must

Girls dey ma coming in a rush
Man dem ma fuck shit up and leave
And dem ma flying overseas
Look at me and look at you
All ma niggas fresh, there's nothing you can do
Do you see, what I see
I cannot explain what I feel inside me
Pose for the boss (boss)
Ice
Arrange yourself for the boss, eh
Yeah, yeah, yeah

Poppin in ma name (carry dey go)
Bottles in ma name (pop Moet)
Shopping in ma name (money trowey)
Flexin' in ma name (where is Caro)
Choppin' in ma name (roll the claro)
Choppin' in ma name, ele le le le le
Orobo get e money but orobo no sabi to shake body
Lepa no get money but you no say na lepa dey scatter the place



Credits
Writer(s): Panshak Zamani, Kelechukwu Augustine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link