Holy

Yeah, me I get better things to talk about
Than to come here
Come dey start to make mouth
No doubt, when I finish you go look me like tout
Nowadays sef, small thing some people go start to shout
Like when dem hear a story, wey dey be-cloud my glory
Dem go dey worry like say I promise them say I too holy
Infact Okoli pass me the poly



Credits
Writer(s): Jimmie Black
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link