Always (feat. Davido)
It's Davido
Skales
OBO baddest
It's OK
S to the K
Spellz
See this loving wey I get, e go take away your sorrow
See this loving wey I get, e go dey until tomorrow
See this loving wey I get, take the lead and I'll follow
Baby always, always ohh
Eh, my toyin tomato, my sweetest potato eh eh
Abeg just corporate oh, omoge wa ka collabo eh eh
Come be my portrait oh, I like your sexy figure eight o eh eh
You make me prostrate oh, come be my own nato
If na money you want I gat it, ah chei I gat it
If na shopping you want I gat it, ah eh I gat it
If na visa you want I gat, ah eh I gat it

I'm ready to go very far for your love (far afar)
Let's have a good time baby girl turn it up (turn it up)
I love your behind, you got to be mine (ehh oshe)
Give me a chance (one chance)
To have this dance (one chance)
Say you want, even na money know say I no dey manage
What you want, if na love you know say I carry package
Baby girl you say you want, even na to travel
You know say we go travel go everywhere
I don buy her what she want
Ehh baby I buy you all thing, what she want

Baby always always, wetin I go purchase
Girl I gbadun your waist oh, baby girl come fluctuate oh
And I no dey complain, we go dey the front page
Baby always, always oh
Omo toh fine oh (toh fine oh)
Toh fine oh (toh fine oh)
Omo toh set oh (toh set oh)
Toh set oh (toh set oh)
Omo toh sweet oh (toh sweet oh)
Toh sweet oh
I go love you always, always oh

Suka sounds

Credits
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Raoul John Njeng-njeng
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.