Bizzy Body (Bonus Remix)

We bring it back again
The remix
With your bizzy body eh
Yo P
Everybody eh
It's the Weird MC
Nothing dey
Hey, hey, hey, hey (this is the remix)
Hey, hey, hey, hey (this is the remix)
Hey, hey, hey, hey (this is the remix)
Hey, hey, hey, hey

Ok now
Bring it on now
Here we go now
With the flow now
Peter, Paul and Shola
This na fresh from Naija
Oya

See them, see them them don come back again now
I beg you sister, abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center
'Cause me no like no pretender
So make you stop to dey look
And start to dey groove
Peter and Paul them be one no be two
Remember say them get gbedu oh
Wey go make you soji oh

I love your bum bum bey
You make me really wanna touch away
When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (hey, hey, hey, hey)
Somebody say
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh
Everybody say
Oh oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh

Rudeboy
We don bring back the remix
Everybody in the club, una dey feel me
You dey soji Mr. DJ you dey kill me
Whine up your body if you dey dig me
So make you tease me, tease me till I lose control na
'Cause otherwise, my sister
We go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no dey bother hey
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no be losers, we dey shun now
Move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa!
'Cause I go replace another

So make you stop to dey look
Peter and Paul them be one no be two
Remember say them get gbedu oh
Wey go make you soji oh
Girl I love your bum bum bey
You make me really wanna touch away
So when you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (hey, hey, hey, hey)
Somebody say
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh
Everybody say
Oh oh oh oh oh oh oh (e yagolono)
Oh oh oh oh oh (Weird MC dey come)
And this Rudeboy

What you gonna do?
Where you gonna hide?
When you wanna show?
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
You gotta move your bizzy body now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, no glocking
No stalling, no shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijoya oh
Nothing dey!

Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no be losers, we dey shun now
Move up your body with your bizzy body thunder
Gbosa!
'Cause I go replace another

So make you stop to dey look
Peter and Paul them be one no be two
Remember say them get gbedu oh
Wey go make you soji oh
Girl I love your bum bum hey
You make me really wanna touch away
So when you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh

With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (hey, hey, hey, hey)

Hey, hey, hey, hey
Hey, hey, hey, hey
Yo P
Hey, hey, hey, hey
And this Rudeboy
Hey, hey, hey, hey
We bring it back again
The remix
With your bizzy body eh
Yo P
Everybody eh
Nothing dey!



Credits
Writer(s): Peter Okoye, Paul Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link