Good or Bad (feat. Timaya & P-Square)

Oh oh oh (Oh oh oh)
Oh oh (Oh oh)
Everybody, everybody say eh
Oh oh oh (Oh oh oh)
Oh oh oh oh (Chineke mey)
O wey o wey
Eh eh eh eh
O weh o weh
Eh eh

Everybody say na which kind life be this
Eh eh eh eh eh (Chai)
O weh o weh
Eh eh
Everybody say

If you like you good eh
If you like you bad eh
Anything wey you do for this life
My brother na for your head oh
This one na true story oh
J Martins and Timaya eh (Rude boy)
Anyhow wey we dey craze dey go
Na so some people demma mental o
Say
If you get money
You no get naso some people go dey vex eh
If you talk
You no talk
Dem go say you to talk
Make we just dey jolly dey go
Dem mama
Dem papa (dem papa eh)
Make you hear me wellu wellu oh, eh
Who God has blessed (chai) no one can curse

O wey o wey
Eh eh eh eh
O wey o wey
Eh eh
Everybody say na which kind life be this
Eh eh eh eh eh eh
O wey o wey
Eh eh

Call me Timaya, just because I'm getting higher
Bad belle people don dey wonder
Eh, ma brother man, i dey strike like thunder say
Dem dey call me Timaya
Na be Egberi papa one of bayelsa
Eh, everybody don begin dey wonder
Say Timaya dey blow like a bazooka, say chai
Na me be the paya paya
Be like an R. Kelly, paya paya
Eh everybody wanna taya taya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
Chai, say na me be the paya paya
Taya taya, taya taya
Ye everybody wanna taya taya
Mama and papa the people them wanna taya taya
Chai

O wey o wey
Eh eh eh eh
O wey o wey
Eh eh eh eh
Everybody say na which kind life be this
Eh eh eh eh eh
Chai
O wey o wey
Eh eh

Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (yeah yeah)

E get as e go do them (do them)
Some people dem sit down for corner dey criticize you
Naso fire go dey burn them (burn them)
All the baggers wey dem plan make i fall dem go see me dey go
Up higher
Anyhow wey e be make you know say baba God dey for your side eh
Make una hear am eh
J martins i don come again

O wey o wey
Eh eh eh eh
O wey o wey
Eh eh eh eh
Everybody say na which kind life be this
Eh eh eh eh eh (Chai)
O wey o wey
Eh eh eh eh
O wey o wey
Eh eh eh eh
O wey o wey
Eh eh eh eh
Everybody say na which kind life be this
Eh eh eh eh eh (Chai)
O wey o wey
Eh eh eh eh

Na me be the taya taya
Be like an R. Kelly paya paya
Eh everybody wanna taya taya
Mama and papa dem begin to dey paya paya
Chai
Na me be the taya taya
Be like an R Kelly paya paya
Eh everybody wanna taya taya
Mama and papa dem begin to dey paya paya
Chai



Credits
Writer(s): Peter Okoye, Paul Okoye, Inetimi Odon, Martins Justice
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link