Pray (feat. Sound Sultan)

Amen amen amen amen
On top say i pray bad mind people dey trouble my day
Me i dey hustle my way
Fear nobody with the things i say
On top say i pray bad mind people dey trouble my day
Me i dey hustle my way
Fear nobody with the things i say
Bless my padi if you think I'm great
Bad mind nigga is the thing i hate
Ever green nigga i dey clean my mate
Rosay bottle we dey drink like eight
Started from the bottom now i think I'm ready
Everyday i pray to God to bring my bready
These days man i no fit ping my baby
Girl demma put man on Linda ikeji
Never ever seen a nigga fly like this
Sheybi na my cd dem dey buy like this
I've never seen alaba dey smile like this
E come be like Rita Dominic reply my tweet
Choc boy nigga wey dey run my town
All over the city dem dey want my sound
Bad girl she'a roll it upon my ground
See the enemies i burn when dem come around
Na na say
On top say i pray bad mind people dey trouble my day
Me i dey hustle my way
Fear nobody with the things i say
On top say i pray bad mind people dey trouble my day
Me i dey hustle my way
Fear nobody with the things i say
See now i do this and now i do that
And now the ladies say that I'm a super cool cat
She dey call me the notorious another 2pac
Ain't no other nigga that can pull that
Bad belle people wan dey treat my case
All of them dirty no fit clean my lace
If i tell you say akata dey clean my face
E go be like say na Gaga begin my craze
Now I'm in my lane and i dey pick my race
Bad man killa wanna lick my place
Because i get gucci between my waist
Bad man dem try to dirty my face
Me i no pretend me i no dey send nobody
Wulla, dem put gun to my head
Me i don't pretend i no dey fear somebody
Wulla, cause dey see me vibrate
On top say i pray bad mind people dey trouble my day
Me i dey hustle my way
Fear nobody with the things i say
On top say i pray bad mind people dey trouble my day
Me i dey hustle my way
Fear nobody with the things i say
See i pray like a matins every other day
Since i sing jagbajantis enemies dey wait
Them wan fall my hand
Fall my hand
But the table turn around
Can i know your house
Surely come around
See every other season i grow like corn
And whenever you see me don't call me icon
Cause i'm on a mission to be better than one
I'm just thinking out loud i say bless them icon
He's a miracle working God
It'll take another miracle to stop it all
I be by myself, vary find the definition
Why the people still dey find the first me definition
I was put on earth, to counteract the devil's mission
You can read from every page
Genesis to revelation
Them dey yinmu every time i do a song with Y clef
When you don ever hear struck the lightning
On top say I pray bad mind people dey trouble my day
Me i dey hustle my way
Fear nobody with the things i say
On top say i pray bad mind people dey trouble my day
Me i dey hustle my way
Fear nobody with the things i say
Ooo ehh ehh ehh
Fire of zamani never rose down
Keep burning



Credits
Writer(s): Mc Hammer, Prince Rogers Nelson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link