Make Am

(J. Pizzle Production)
Eh mama, eh
Eh papa, eh
(Wha ya say)

I get one paddy
He dey stay for Shogunle
He get small money
He come pack go Ajegunle
This my paddy, he change am for me
Say my paddy rearrange am for me

I don't know, I don't know
I don't know mama, eh
I don't know, I don't know
I don't know papa, eh
Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people

But nobody wey no fit make am o (eh)
Nobody wey no fit make am o (ah)
Nobody wey no fit make am o, brother (eh)
Hey, hey, hey (ah)

Blessings follow me
Follow, follow, follow me
Alubarika follow me
Follow, follow, follow me
Plenty money follow me
Follow, follow, follow me
Fine-fine ladies follow me
Follow, follow, follow me

Nobody wey no fit make am o
Nobody wey no fit make am o
Nobody wey no fit make am o, sister
Hey, hey, hey

Some people forget people help them
Some people no send people wey help them
But remember people wey help you
'Cause if you fall, na dem go still rise you

Some get money begin gapa
And dem change the way dem waka
Na to dey carry big-big kaka
Dem no fit buy their mama wrapper
Forget say you get now
Tomorrow get belle now

Na so money dey change (eh)
Na so money dey change people (ah)
Na so money dey change
Na so money dey change people

But nobody wey no fit make am o (eh)
Nobody wey no fit make am o (ah)
Nobody wey no fit make am o, brother (eh)
Hey, hey, hey (ah)

Blessings follow me
Follow, follow, follow me
Alubarika follow me
Follow, follow, follow me
Plenty money follow me
Follow follow follow me
Fine-fine ladies follow me
Follow follow follow me

Nobody wey no fit make am o
Nobody wey no fit make am o
Nobody wey no fit make am o, brother

Nobody wey no fit make am o (eh)
Nobody wey no fit make am o (ah)
Nobody wey no fit make am o, brother (eh)
Hey, hey, hey (ah)

Blessings follow me



Credits
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Ifiok Monday Effanga
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link