Scatter My Dada

Scatter my dada eheh
Baby baby oh oh chieya
Girl I tell you sey you need a man wey go hold and protect you
Wey can always tell you say you fine
How you feel he go understand chai
This na the things I dey do
To show you sey my love na true chai
This fit be the last chance wey I get to talk to you before you go
The way you smile you dey blow my mind
E come dey make me feel like to fly chai
One thing I no go like to hear na sey my girl want to leave my life
She dey make me dey wonder
Do you really wanna get under?
Baby let me take you to the corner
And show you sey you be my lover
You dey scatter my dada eh (farabale, farabale) eh
You dey scatter my dada eh baby (farabale, farabale)
You dey scatter my dada eh (farabale, farabale) eh
You dey scatter my dada eh baby (farabale, farabale)
Girl you knock me off my feet girl geh chai
Girl I tell you sey you need a man wey can tell im people sey na you
Even if the thing go cause fight im go ready to die for you.
Make you no leave me because your presence dey give me moral chai
Anytime I see you I get belief you go be the mother of my tata
You dey make me dey wonder
Do you really wanna get ah under?
Baby let me take you to the corner
To show you sey you be my lover
You dey scatter my dada eh baby (farabale, farabale)
Girl I tell you sey you need a man wey im love dey like butterfly chai
Anything wey go make you cry im go tell am go to sky.
Make you no leave me because your presence dey give me moral chai
Anytime I see you I get belief you go be mother of my tata
you dey make me dey wonder
Do you really wanna get ah under?
Baby let me take you to the corner
And show you sey you be my lover
You dey scatter my dada eh baby (farabale, farabale)



Credits
Writer(s): Hugh Masekela
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link