Home

(It's Squeeze Records)
Hmm
Oh-oh
Oh, yeah
Hmm
Yeah
It's Atela, ah, yeah

I've been away, for too long
But I don go places, wey far from house
Tell me something I never see
But I feel alone, I guess I'm alone

I don meet people from everywhere
Dem no dey even greet me like my neighbor wey dey house
When I speak my language dem no understand
So I feel alone, I still feel alone

So I have to go back home someday
And e no matter where I dey before
Dem say you no go fit be king for another man land
So my heart dey tell me, there's no place like home

Oh, my home
Oh, my home, oh, my home
When shall I see my home?
Oh, my home, oh, my home
When shall I come back home?

I don wear their clothes, I don try their way
I don even take name wey no be my own
Atura na my name, but dem no fit to call am
So I changed my name to help me feel among

I don miss e food, the food wey we dey cook
The food wey we dey chop, and my mama laugh
I don miss Etang and I don miss Overe
I don miss my siblings so I'm coming home

So I have to go back home someday
E no matter wey I dey before
I no go fit be king for another man land
So my heart dey tell me, there is no place like home

Oh, my home, oh, my home (oh my home)
When shall I see my home? (When shall I go?)
Oh, my home (oh my home) oh, my home
When shall I come back home?

Oh, my home (oh my home), oh, my home (oh my home)
When shall I see my home? (Do you understand, yeah)
Oh, my home, oh, my home
When shall I come back home? ('Cause I miss my home)

Oh, my home, oh, my home
When shall I see my home? (Oh, na-na)
Oh, my home, oh, my home (TY Mix)
When shall I come back home?

It's Atela, ah, yeah



Credits
Writer(s): Ibizugbe Enifome Peters, Francis Otavershima Atela
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link