Star
It's Squeeze Records
Fine girl I for like to tell you something
I for like to comb your hair
I want to miss my sweet
Truly I know say to no know me
But come make I show you love
I want to change your name
I know say you don love
I know say you don try
But tonight baby give me a chance
I know say dem do hurt you
I know say you don cry
But I love the smile that's on your face
'Cause the stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
E be like
The stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
In your eyes
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
See me
As I just dey love you wella
As you just dey burst my brain
Shaybi na me and you? (Na me and you)
As you see me
I go like to meet your family
I don dey build our house
I go put am for your name
Dem say young boys (young boys)
Dem no go take you serious
Dem dey like to live e life
Under dem grow biar biar (biar biar wey white)
But you see me
My mommy raised me well
I am a goodu boy
I'm going to marry you
Because the stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
E be like
The stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
In your eyes
The stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight
Oh oh uh-uh
I see the stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
In your eyes
Ty Mix
Fine girl I for like to tell you something
I for like to comb your hair
I want to miss my sweet
Truly I know say to no know me
But come make I show you love
I want to change your name
I know say you don love
I know say you don try
But tonight baby give me a chance
I know say dem do hurt you
I know say you don cry
But I love the smile that's on your face
'Cause the stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
E be like
The stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
In your eyes
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
See me
As I just dey love you wella
As you just dey burst my brain
Shaybi na me and you? (Na me and you)
As you see me
I go like to meet your family
I don dey build our house
I go put am for your name
Dem say young boys (young boys)
Dem no go take you serious
Dem dey like to live e life
Under dem grow biar biar (biar biar wey white)
But you see me
My mommy raised me well
I am a goodu boy
I'm going to marry you
Because the stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
E be like
The stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
In your eyes
The stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight
Oh oh uh-uh
I see the stars are out tonight
The stars are out tonight
The stars are out tonight in your eyes
In your eyes
Ty Mix
Credits
Writer(s): Robert Beaver, Eliza Jones
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.