Angeli
I see you seating down there for one corner
You don cry sote mascara don wash for one corner
Yeah
I for like to come cheer you up with one corner
But you no dey mood to dance right now you turn me down
Yeah
They say your frontside Pelebe backside Pelebe
You sipping Pelebe baby no dey send them ay no dey send them

You sipping Pelebe baby ma lo pa ra re eh
You're beautiful just the way you are
When you look inna the mirror tell me what you see
Is it a queen or a princess or one girl wey no make sense
Yeah
What I'm trying to say your happiness e dey for your hand
Don't let nobody bring you down down down down
My baby you be angeli
You suppose dey stay los angeles
No be sin city wey you dey so
If dem ask you tell them say na me dey say so

Omo you set in your own way You fine in your own way
Don't let nobody tell you no no Yeah tell you tell you no no
Omo you fine in your own way You set in your own way
God made you so beautiful spread your wings
And fly across the sky
Wipe your tears I'll tell you what you don't know
Dem say Dem no like u na beef make u just know
Be yourself mingle with no fake friends
Go for the money you can turn it to a good friend
I like you being a black girl I like you being a smart girl
Ma lo bleach ko le yato sawon smash girl
Ma lo phor tan ba body shame e
Wonu yara mi iwo lo wa ninu frame yen
I go marry you and I swear e go shock dem
If Dem still no like us I swear we go fuck dem
Gimme love baby gimme love
Na your love don dey high me wetin you give me puff
Omo set womo boshey clean tin ba shora wa mu mi sin
This how I feel you gotta put this on your mind girl
Anytime you waka for this street you be fine girl

Credits
Writer(s): Oluwafeyisanumi Pritchard
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.