Didn't See It Coming

Askalabyby baby ayaya

Come girl make I tell you something
You dey make me shamayan you dey do me strong thing
Yeah
My defenses are failing you make a grown man cry like a baby
Yeah yeah
Na wetin I go do to make you know say
I no be game boy me I be like mose
Open up the way for you just to enjoy your life oh baby

I'm in love and I don't know what to do about it yeah
Mo ti phor I didn't see it coming this is tragic yeh
I'm in love and I don't know what to do about it yeah yeah
Mo ti phor I didn't see it coming this is tragic yeh

For your love I go terminate all my side chicks
Exterminate all the ashomu wey dey my phone
Wey dey my email wey dey my
Erima fine gan ni for your sake I dey korin
We go go aforeign post am for snap just to do fori fori fori
Even when you're forty-five even when you're sixty-five
Seventy-five you go be my sweet sixteen
You go be my sweet lover yeah yeah

I'm in love and I don't know what to do about it yeah
Mo ti phor I didn't see it coming this is tragic yeh
I'm in love and I don't know what to do about it yeah yeah
Mo ti phor I didn't see it coming this is tragic yeh

Askalabyby
You're tuned in to the brand new song from pritchard frost
This is for all the girls Dem dark skin light skin
Tall short fat thin medium
You know

If I broke sho ma deny me like I'm in need of a striker
If I no get fine car sho ma Sha mi so ri snapchat
Sho ma shenk me if I no blow yeah yeah
Let me know baby don't make a man loco
Na wetin I go do to make you know say
I no be game boy me I be like mose
Open up the way for you just to enjoy your life oh baby

I'm in love and I don't know what to do about it yeah
Mo ti phor I didn't see it coming this is tragic yeh
I'm in love and I don't know what to do about it yeah yeah
Mo ti phor I didn't see it coming this is tragic yeh



Credits
Writer(s): Oluwafeyisanumi Pritchard
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link