Determination

Pour Dem the water
Kpoki
Ye Ye
Omosikator

Determination mi tidi immortal
Walai kole ku lai lai
If you try to stop my shine
Brother you go fit die die
Kon s'epe monibon
And no be say I Dey like fight
Oluwa nimo gboju le
That's why I Dey shine bright
I'm always high on rhythm
Music nah my own kai kai
Aimoye girlfriend tofimile say I no Dey try
Just because I'm focused on my dream
Brother shey nah crime?
But I no go mind
Very soon dem go realize say
Dem for wait a little while
Tori t'obama sele
Awon loma kede
He used to be my guy
Cos they were so blind to see say
I get the kind light wey ECG no go fit off
Even if NEPA try off ahm
Wonma gan mo'na
Agidi mi ti poju for the matter mi o bother mo
With all the traffic I Dey meet
Mosin te'na lo

Because I Dey see more blessings
I Dey see more blessings
Eh iyeh eh
I Dey see more blessings
Coming my way
I Dey see more blessings
I Dey see more blessings
Eh iyeh eh
I Dey see more blessings
Coming my way eh eh

Coming Coming
Coming Coming
Coming my way eh eh eh
Coming Coming
Coming Coming
Coming my way eh eh

Araye buru eniyan oda
The people wey suppose help
Nishe lodami da
Forming the things Dem no fit do
Awon alakada
But dem no know say the pains dey make me stronger
I no Dey like to put my own wahala for another man head ooh
Kodigba teba sofunmi before I know say oyo mowa o
Yes I'm on my own I already know
Cos a man gat to rule his world on his own
And I've never seen a king without a throne
But Ikoko toba ma j'ata must ready to gbona
I be my own role model
I no Dey follow another people trends o
Many people no dey reason me
Kimaparo me I no dey send o

Because I Dey see more blessings
I Dey see more blessings
Eh iyeh eh
I Dey see more blessings
Coming my way
I Dey see more blessings
I Dey see more blessings
Eh iyeh eh
I Dey see more blessings
Coming my way eh eh

Coming Coming
Coming Coming
Coming my way eh eh eh
Coming Coming
Coming Coming
Coming my way eh eh

Coming Coming
Coming Coming
Coming my way eh eh eh
Coming Coming
Coming Coming
Coming my way eh eh

I no fit buy battery for clock wey I never get o
Why I go dey form dadabi wey me I be omo ghetto
Many friends don chop my eyes
Later dem go realize say anything can happen
As long as say we still dey roll the dice

Eh eh eh
Coming Coming
Coming Coming
Coming Coming
Coming Coming
Coming Coming
Coming Coming



Credits
Writer(s): Temitope Adebowale, Victor Francis Adams
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link