Social Media

Pour dem the water make dem wet o
Eh!
Omosikator
Kpoki

Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg
Your evangelism no need sticker
I go preach your gospel I swear

If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media (eh ah eh ah eh)
If nah to run some mara some
I go run mara for your matter eh yaah
(Ah eh ah eh)

Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg ooh
Sweet drive me like a Range Rover
Make me your comfort zone abeg
I ready be your Uber driver
I no go delay
You Dey sweet me pass kelewele (kelewele)
Baby girl you for know say
Nah you oooh
Nah you
Iwo gangan lonyamin'were

If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media (eh ah eh ah eh)
If nah to run some mara some
I go run mara for your matter eh yaah
(Ah eh ah eh)

Oye kole funmi ni loving
Jeki mummy mi mo eh
Oye kole funmi ni loving
Jeki Daddy mi mo eh
Tsi y3 yoo mi sumo bo waa

If nah to get data I go get ahm
To post your matter
For social media (eh ah eh ah eh)
If nah to run some mara some
I go run mara for your matter eh yaah
(Ah eh ah eh)

Lie give me make I mess sugar
Sweet mouth me abeg
(Sweet mouth me abeg yeh)
Your evangelism no need sticker
I go preach your gospel I swear

Tsi y3 yoo mi sumo bo waa



Credits
Writer(s): Victor Adams
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link