Aza No Limit - One In Africa
Ahnn ah ah
Make no body call any popo
Abimbola
Young boy causing Emergency, tell me waten my eye never see
Omo dem no dey telli person ee ehh
Bad boy bad boy, e ba mi kpea iyawo re make them send their details her
I no get limit oh, I no get limit oh
Green dot cash app, my aza no get limit oh
CC top up my aza no get limit oh
Green dot cash app, my aza no get limit oh
Credit card Go Bank
Go to the bank and pull up the cash out
Make no body call any popo cus you nor know my story eh a
No body call any popo, cus you no sabi my story ar ah
Abimbola oh oh ooo
Arrah
Arigbata ohh
Young boy causing Emergency, tell me waten my eye never see
Omo dem no dey telli person

Goto the bank and pull up the cash out
Young boy 17 years don build house, buy motto
Sometimes I take the KOKO
So I fit e tell them the koko ahnn my body dey scrash me na
My body dey do me totori ehh ee
Tell them make them come closer them dey fear
Because them underrate the boy before
Put me for gutter oh
But me I nor dey border oh oh oh
Oluwa dey run am oh
Oluwa dey run am oh oho ohh

Credits
Writer(s): Omoghene Erovwho
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.