Two Head - One In Africa
Oh ye ye ye
Testing the microphone o oh oh
Ejiro don collect o
Chukudi don collect o
Tega don collect o
Emeka don collect o
Na when e go reach my turn o jare
When e go reach my turn o
Na when e go reach my turn o jare
When e go reach my turn o
As in the people when they make this money EH...
Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh
Them nor carry two head come eh ehhh

Policap don tai
Don tire for dis life E travel go village go see e mama
Mama may dem pray for me...
Cus me I nor wan hustle for old age OH
I nor wan struggle for old age o
Baba God abeg open my page ehn show me the way
So I know say all this
Things sef na vanity but me my self I be human being I need this
Money for my packing oh oh
I nor wan hear say d boy nor they try for e Family
I wan make money wen we go spend till eternity
Oh momsi shey u Like Bugatti abi u like that Mansion where Dangote
Dey stay I go buy Am Timex two And dem go know say we dey eh
It's Abimbola ehh Arigbata
Ye ye yeh ye

Abimbola, i know say them no get
Two heads after all na wentin I sing for 2010 But just dey press dey go
Everywhere go stew The God wen run am for me he go run am for u Bet me
Once dis song drop like kabu kabu two seconds na once your goat go born
Melu But people go carry news say u do juju Na Jehovah dey run am
Every where good good Na mumu go ask fish whether e don baf na oluwa
Dey run am nor b say na mouth U dey Lagos dey hate we dey Dubai dey
Laugh haha abeg bring the chorus back

Omo no pay no gain o As I dey
Work with faith o Oluwa open my way o ooo
Oluwa open my way oooo

Credits
Writer(s): Omoghene Erovwho
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.