Brown Shuga

Ayye man could you turn me up on the... microphone
I need more music on my headphones baby
Yeah
Jasën Blu
Awww yeah
Uhhhh

E be like say you don dey jazz me when you say my name
My mind dey go anotha level when you touch me babe
Uhn
See last night when you kiss me I been lose control
Huh?
These little things wey you do me
Na ihn dey drive me crazy
Na ihn dey drive me wild

Adumaa'dan l'omo melanin poppin'
You don dey make a n*gga luh you
I ain't never stoppin'
Brown Shuga babe
I gets high off yo' love I don't know howta behave, babe

I said I want some'o your brown shuga
Aw, yeah
N'jare gimme some'o your brown shuga
Aw, yeah
Nkechi nye'm some'o your brown shuga
Aw, aw, aw, yeah
Abeg I want some'o your brown shuga
Aw, yeah
Oooh baby

Omo you gotta be the sweetest girl
Wey I don take my two eyes see, anywhere in the world
See my n*ggas think I'm crazy cos I'm lovin' you
Talkin' about, shawty crampin' my style tho'
There is no other place I'd rather be
Than here with you
Here with you

Adumaa'dan l'omo melanin poppin'
You don dey make a n*gga luh you
I ain't never stoppin'
Brown Shuga babe
I gets high of yo' love I don't know howta behave

I said I want some'o your brown shuga
Aw, yeah
N'jare gimme some'o your brown shuga
Aw, yeah
Nkechi nye'm some'o your brown shuga
Aw, aw, aw, yeah
Abeg I want some'o your brown shuga
Aw, yeah
Oooh baby

Hey Shuga when you close to me
You love me right down to my knees
Everytime you lemme hit it
E dey sweet me like honey when you close to me

Skin a'caramel wit' that Coco Ice
She even got a big sistah by the name of Chocl8 Tah
Brown Shuga babe
I gets high of yo' love, don't know howta behave

I said I want some'o your brown shuga
Aw, yeah
N'jare gimme some'o your brown shuga
Aw, yeah
Nkechi nye'm some'o your brown shuga
Aw, aw, aw, yeah
Abeg I want some'o your brown shuga
Aw, yeah

I said I want some'o your brown shuga
Aw, yeah
N'jare gimme some'o your brown shuga
Aw, yeah
Nkechi nye'm some'o your brown shuga
Aw, aw, aw, yeah
Abeg I want some'o your brown shuga
Aw, yeah
Oooh baby
Aw, baby
Aw, babe
Jasën Blu
Uh



Credits
Writer(s): Michael D'angelo Archer, Ali Shaheed Jones-muhammad
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link