U Remind Me (2020 Pidgin Acoustic)

See de thing about you
Wey dey catch
My eye
Na de same thing wey go make me
To change
My mind
E still dey hard me to explain
But omoge
I go try
Siddon wella, e go take-i small time
No be lie

I sabi one shawty
I swear she look
Just like you
Her smile be like say na same mama
Born she and you
Innocenti
But plenty man dey steady knack am
For school, oooh ohh
Na there my mind go
When I look at you

See you remind me of a girl
That I
Once knew
See her face whenever I
I look
At you
You won't believe all of the things
She put
Me thru
This is why
I just can't get
With you

You remind me of a
Aw babe
See her face whenever I
You won't believe all of the things
Aw babe, huh
This is why I just can't get
With you



Credits
Writer(s): Jasën Blu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link