Oh Lord

She no get popee
Wey go provide ein need
So enter street
Cause aka ɔno ne mommee
Ose forget degree
All she dey want see be greens
Wanna fit in with the high
She had to hit the weed
Ahohyehyɛ nti ein den ein boyfriend for shun
Ein paddies all dey laugh am
Dem say ein boy ne be Jon
Yɛ bɛ ma wo better chairman wey get control, he go sort
Show am say you no get underwear
Ma dear, he go support
She kpɛnɛ, ɔni chairman start dey court
Den e make like telenovela
in the beginning was love
Afei ninyinaa adane salad
Cause everything start dey toss
As she preg twice, chairman no ready
So she komot
Ridee
She start dey fear cause boy ne bo no
Nso ɔyɛ ne dɛn, she for adhere
ɔno na ɛhwɛno
She start regret like why sef I listen my peers
Awurade Nyankupon Jesus
How the hell did I get here

And she say oh Lord, oh Lord
I just wanna hit a splif
And get high up on this pain
Make I forget my memories (My memories)
And she say oh Lord, oh Lord
I just wanna hit a splif
And get high up on this pain
Make I forget my memories (My memories)
Me nyaa yɛ anka, I never do
Me nyaa yɛ anka, I never do
Me nyaa yɛ anka, I never do
Me nyaa yɛ anka, I never do

She say men be scum
Dem all for pay, I swear
She start devise ein plan
The revenge no be here
Each time she watch ein scars
The drive keep changing gears
If she couldn't have a dad
Ain't no one keeping theirs
Ridee anything to entice men
More cleavage, short skirt
Den e leave ein thighs bare
If dem ever lose guard wey fall in that snare
No stress
She call ein mallam
And then he ties them
She's on a high horse
The latest boss chick around
Antonio bandarez
She turn zoro for town
Cause shes with many men
In bed for money
Always getting high
So she won't feel nothing
But after a while she start dey pale
Always loosing breath, It's getting harder to inhale
So she enter hospital to get a test and see
But as the results come back then Ibi HIV

And she say oh Lord, oh Lord
I just wanna hit a splif
And get high up on this pain
Make I forget my memories (My memories)
And she say oh Lord, oh Lord
I just wanna hit a splif
And get high up on this pain
Make I forget my memories (My memories)
Me nyaa yɛ anka, I never do
Me nyaa yɛ anka, I never do
Me nyaa yɛ anka, I never do
Me nyaa yɛ anka, I never do



Credits
Writer(s): Christian Bakana
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link